Master every line of "TESLA BOY" by ODUMODUBLVCK featuring Blaqbonez. Start practicing at BeatByte.com.ng.
"TESLA BOY" lyrics
Spy
Odumodublvck
Native
Big big boys
Pretty girls
Tesla boy
Eh!
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Who dem be? Where dem dey?
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Wey my key? Wey my babe?
She dey put on mascara, na Niger Delta we dey cop the banga
Swallow with starch
'Nother banga
REMY boy, follow up, wey my kanda?
New naira notes, 100 dollar bills, P-O-S abi?
We go fall out with racks
Abeg
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Tesla boy oh
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Tesla don
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Uh!
Got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass
Ahh ahh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn't know I'm a star, yeah
Got the old man looking like ah
Ahh ahh
My apology, me I'm not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get if you not from the jungle
Ahh ahh
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing these whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, fuck you
Tesla boy
I dey dine with the big big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura gura not again oh
Odumodu, Tesla boy
Other Lyrics by ODUMODUBLVCK
Snakes
No Suffer (6am In Lagos)
BAGGIO
2 PEOPLE
NOT ALL THAT
Rainy Day (Chop Sand)
BIG TIME
ADENUGA
PICANTO
First And Last
COVER ME YAHWEH
HOTEL LOBBY
Who That
Plugged In Freestyle
No Suffer (3am In Jozi)
GHETTO MAN YUTE
BABY REINDEER
FIREGUN
Gum Body
VINICIUS
Pity This Boy
Goboyi
MINIMAL FUSS
Declan Rice
MARADONA
MY ANGEL
IF YOU LIKE GYM
JUJU
NO PROTOCOL
Finesse
Na Now
Fake Politicians
BANZA BOY
SAINT OBI
EJOR
BOMBASTIC ELEMENT
WAGE WAR
BADMAN BOUNCE
Shaggae Ya
Commot For Sanko
Legolas
ODUMODU'S NTERLUDE
SHOOT AND GO HOME
ADAMMA BEKE
O Jah
GO REPORT
HAMMER TIME
MC OLUOMO
Duvan Zapata
IKEMEFUNA
Odiegwu
MC OLUOMO II
EARLY MORNING
DOG EAT DOG II
TIFFANY
BALLON D OR
No Suffer (3pm In Paris)
Dog Eat Dog
GROOVING
GASOLINE
DO YANGA
PAY ME
UNAWARE
KYLIAN
Look At My Face
Real Modu
Potor Potor
INDUSTRY MACHINE
RAMADAN KAREEM
BTC
Raini
STRIPPERS ANTHEM
100 MILLION
Technician
HALLELUJAH
Oyoyo
WOTOWOTO SEASONiNG
CANDY MUSIC
PUSSY NIGGAZ
LAYI WASABI
A1 PERICO
Igbo Don Come
TOY GIRL
BARRISTER TOFO
Kubolor
Birmingham Shawty
Ojuju Calabar
ISAKABA MAN
ABUJA PEOPLE
Ahead Ahead
COMMEND
Big Kala
TOO SPOILT
AJEBO HUSTLERS
BLOOD ON THE DANCE FLOOR
Songs Featuring ODUMODUBLVCK
No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK