Sing your heart out to "INDUSTRY MACHINE" by ODUMODUBLVCK. Full lyrics ready on BeatByte.com.ng.
"INDUSTRY MACHINE" lyrics
Yeah, ah-ah, e dey work
(Whoo) Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Dem been dey find me for-
Showzy (yah!)
(Ucee)
Dem been dey find me for court, all along
Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, ay)
Industry Machine (grrr), I don come, Falana (over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be)
Dem been dey find me for court, all along (all along)
(They don see who pass them)
'Cause na me dey dance on their grave, e no cost (ay)
(They don see who pass dem)
Industry Machine (Remmy boy), I don come, Falana (ay-ay)
Challenge me and see (we many), e no cost, I too much
Yes, dem say na rubbish we dey talk (yes)
Dem say na jargons we dey spit (dead!)
Some say na hullabaloo lingua (ha-ha-ha-ha)
But na my music them dey chop (fact)
No be chaise, no be play, e be like rice
Kele yapa for my bimba
One lyric dem go begin to dey meskafor
Postinor for the haters wey dey hate on us (he who puts it on the line)
What if we kpai? What if we cry? At least we try
Oh, MohBad, my guy, how many tries? Too many lies
Native Record, pull up in the game without credentials
When you're in the game, they know my name, they know dependants
I still dey rap, dey sing, no double danga
Odumodu, you don hammer, yes, I know Philip Granger (Granger)
I sip my champaign on the way
The girl don tire for my place, my head is wanted on a plate
Dem been dey find me for court, all along (all along)
Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost)
(They don see who pass them)
Industry Machine (Kala), I don come, Falana (over us o)
Challenge me and see, e no cost, I too much (they don see who pass them)
Dem been dey find me for court, all along (all along)
(Black sheep forever, black sheep for life)
Na me dey dance on their grave, e no cost (ABJ stand up) (e no cost o)
Industry Machine (Antiworld gangsters), I don come Falana (Native)
(They don see who pass dem)
Challenge me and see, e no cost, I too much o
(They don see who pass dem)
Challenge me and see, eh-eh, eh-eh (they don see, they don see)
The many wey don come o, they don see, I don devil
Oh-oh-oh (I don come, I don come)
Industry Machine o
Ọ, ọkọdọ, sit down there, enwedighi ife na-eme
Ay, ọ gịnị? Egwu di ya, ah-ah
Chee mee kwuo, ọdi (fire)
E dey body (fire)
E dey body (fire)
E dey body (fire)
E dey body, ah-ah, ah
Dem been dey find me for court, all along (all along)
Because, na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o)
Industry Machine, I don come...
Other Lyrics by ODUMODUBLVCK
Snakes
No Suffer (6am In Lagos)
BAGGIO
2 PEOPLE
NOT ALL THAT
Rainy Day (Chop Sand)
BIG TIME
ADENUGA
PICANTO
First And Last
COVER ME YAHWEH
HOTEL LOBBY
Who That
Plugged In Freestyle
No Suffer (3am In Jozi)
GHETTO MAN YUTE
BABY REINDEER
FIREGUN
Gum Body
VINICIUS
Pity This Boy
Goboyi
MINIMAL FUSS
Declan Rice
MARADONA
MY ANGEL
IF YOU LIKE GYM
JUJU
NO PROTOCOL
Finesse
Na Now
Fake Politicians
BANZA BOY
SAINT OBI
EJOR
BOMBASTIC ELEMENT
WAGE WAR
BADMAN BOUNCE
Shaggae Ya
Commot For Sanko
Legolas
ODUMODU'S NTERLUDE
SHOOT AND GO HOME
ADAMMA BEKE
O Jah
GO REPORT
TESLA BOY
HAMMER TIME
MC OLUOMO
Duvan Zapata
IKEMEFUNA
Odiegwu
MC OLUOMO II
EARLY MORNING
DOG EAT DOG II
TIFFANY
BALLON D OR
No Suffer (3pm In Paris)
Dog Eat Dog
GROOVING
GASOLINE
DO YANGA
PAY ME
UNAWARE
KYLIAN
Look At My Face
Real Modu
Potor Potor
RAMADAN KAREEM
BTC
Raini
STRIPPERS ANTHEM
100 MILLION
Technician
HALLELUJAH
Oyoyo
WOTOWOTO SEASONiNG
CANDY MUSIC
PUSSY NIGGAZ
LAYI WASABI
A1 PERICO
Igbo Don Come
TOY GIRL
BARRISTER TOFO
Kubolor
Birmingham Shawty
Ojuju Calabar
ISAKABA MAN
ABUJA PEOPLE
Ahead Ahead
COMMEND
Big Kala
TOO SPOILT
AJEBO HUSTLERS
BLOOD ON THE DANCE FLOOR
Songs Featuring ODUMODUBLVCK
No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK