BeatByte

Loading...

Home / Album / EZIOKWU /

ABUJA PEOPLE

ABUJA PEOPLE

By

ODUMODUBLVCK

Ft

Decosuave

BeatByte.com.ng delivers the official lyrics to "ABUJA PEOPLE" by ODUMODUBLVCK featuring Decosuave. Check them out now.

"ABUJA PEOPLE" lyrics


Abuja people dey my
Convoy
Wike and co

Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
IZGAAJU till we KPEME
ANTIWORLDGANGSTARS
Ge records
You get me
ODUMODUBLVCK
Decks
Native

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For PORTHARCOURT (instigator)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For PORTHARCOURT (Oganigwe)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation
Observation
Me I too dey obs
Na observation
Wetin commot for my mouth
Na my incantation
Wetin make their shake
Na my own vibration
Motivation
Elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start

Hammer boys (boys)
Na we dem dey call (yes)
OBI cubana
Say na MODU be my choice (bless)
Deco (ehn)
I say you don blow (def)
When I enter eko
Many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga where you go (where)
Jowi zaza follow for the people
Wey dey my phone (don)
Elumelu
Omo Na you I go buzz (call)
When e don burst
The bank na where I put my trust
ABOBI put am on my God
Omo I fall out
'Cause e sure (megawatts)

Tender rabbas
Pamper
EnCounter badman
She offer bunda
Softly
The pum pum bender (bender)

I dey with the gang (sharp)
Odumodu you bad

Abuja people dey my convoy
Enugu people Oya gboso
For PORTHARCOURT (instigator)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people Oya gboso (Oganigwe)
For PORTHARCOURT (Oganigwe)
Na me dem dey jump on
I'm on vacay
I dey for London

Conversation conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na Observation
Observation
Me I too dey obs
Na observation
Wetin commot for my mouth
Na my incantation
Wetin make their leg dey shake
Na my own vibration
Motivation
Elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start

Work hard and play hard
Na HIN be my mantra (praaa)
Seyi TINUBU style
I work hard then I banter (yes)

Lux v
Na Egbon wey dey tender
Heavy load
See ikebe
MODU go stand out
MODU go sign out (graduation gown o)

Big big boys
When I hang out (wike and co)
My Kele no need hand out
See pressure
Old soldier
I no go tension

Carry am go zone 4
Carry am
Everything
Coda dollars
Everything
Carry am enter Gwarimpa
Carry am go zone 1
Carry am go Garki
Anywhere
E no get where e touch
You gift even branch h medix
H medix
You go even go YAHUZA
Millennium park
Based on small small pikin cruise
AsOkoro maitama
Zainab
Everybody
Malo

Other Lyrics by ODUMODUBLVCK

Snakes

No Suffer (6am In Lagos)

BAGGIO

2 PEOPLE

NOT ALL THAT

Rainy Day (Chop Sand)

BIG TIME

ADENUGA

PICANTO

First And Last

COVER ME YAHWEH

HOTEL LOBBY

Who That

Plugged In Freestyle

No Suffer (3am In Jozi)

GHETTO MAN YUTE

BABY REINDEER

FIREGUN

Gum Body

VINICIUS

Pity This Boy

Goboyi

MINIMAL FUSS

Declan Rice

MARADONA

MY ANGEL

IF YOU LIKE GYM

JUJU

NO PROTOCOL

Finesse

Na Now

Fake Politicians

BANZA BOY

SAINT OBI

EJOR

BOMBASTIC ELEMENT

WAGE WAR

BADMAN BOUNCE

Shaggae Ya

Commot For Sanko

Legolas

ODUMODU'S NTERLUDE

SHOOT AND GO HOME

ADAMMA BEKE

O Jah

GO REPORT

TESLA BOY

HAMMER TIME

MC OLUOMO

Duvan Zapata

IKEMEFUNA

Odiegwu

MC OLUOMO II

EARLY MORNING

DOG EAT DOG II

TIFFANY

BALLON D OR

No Suffer (3pm In Paris)

Dog Eat Dog

GROOVING

GASOLINE

DO YANGA

PAY ME

UNAWARE

KYLIAN

Look At My Face

Real Modu

Potor Potor

INDUSTRY MACHINE

RAMADAN KAREEM

BTC

Raini

STRIPPERS ANTHEM

100 MILLION

Technician

HALLELUJAH

Oyoyo

WOTOWOTO SEASONiNG

CANDY MUSIC

PUSSY NIGGAZ

LAYI WASABI

A1 PERICO

Igbo Don Come

TOY GIRL

BARRISTER TOFO

Kubolor

Birmingham Shawty

Ojuju Calabar

ISAKABA MAN

Ahead Ahead

COMMEND

Big Kala

TOO SPOILT

AJEBO HUSTLERS

BLOOD ON THE DANCE FLOOR

Songs Featuring ODUMODUBLVCK

No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK

Most Viewed Lyrics