[*heavy breathing*]
[*clears throat*]
Hmmm
All you boys out there
And girls, taking all these
Portions and pills
Wake up
Hmmm!
Wake up
Uhn!
I go like pop coda but I no get money
Uhn!
I go like puff ciga but I no get money
The booty dey call
Olonsho dey call
I no get money
The rochi dey buzz
The shayo on pause
I no get money
(Common)
Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate
(Go)
If the nigga wanna shout
I guess my niggas would tear him apart
Make everybody dey run helter skelter
Because blacksheep don dey come
Matter don arise brothers are surprised
Jesus is for us
Free all the Drugs
You never respected us
Naso e go
Naso e be
Na overdoze
(Doze)
If we no talk am
Na who go talk
That's how it goes
Kai!
The mama dey cry
The papa dey weep
Their pikin kpai
As the autopsy commot benylin yakpa
Body dey the dommot
(Body dey the dommot)
Everybody don dey watch out for Mr mbanefor if hin go kpai
Because his one and only son IKEMEFUNA has just died
(Chimo)
Because of codeine
Because of shayo
Because of olonsho
(Okpo)
Cause of cocaine
You sold your soul
Because of olongbo
Brothers be popping pills but non of dem dey sick
(Howfar gimme one rochi there)
Sisters be popping pills because dey took a dick
(Gimme one postinor there)
(Click!)
Na the last toke wey the guy smoke wey the guy choke
Ambulance don show
(Go)
Na the last rock wey the girl suck wey the girl choke ambulance don go
(Shes dying shes dying)
Heyyyy!
I go like pop coda but I no get money
Uhn!
I go like puff ciga but I no get money
The booty dey call
Olonsho dey call
I no get money
The rochi dey buzz
The shayo on pause
I no get money
(KPOOO)
Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate
(KPOOO)
If the nigga wanna shout
I guess my niggas would tear him apart
(KPO KPO KPI)
Make everybody dey run helter skelter
Because blacksheep don dey come
Matter don arise brothers are surprised
Jesus is for us
Free all the Drugs
You never respected us
8 o'clock and e don set
(Hey)
Crack pot for the door step
(Dead)
Couple niggas on the mattress
(Yes)
Overdoze on your mistress
(Stress)
Timberland for the waka
3 coda for the matter
When the man go wan stagger
Timberland go turn
Power! water! fire!
(Heyyy)
Make I but one card
Or make I buy fourcards
(Uhn)
Make I buy tc or make I buy two benylin
Collect parkalin archilin novaLyn
Heavy kalashin
Nigga wey the tutolin
(Lean lean lean lean lean)
(Hwfar hwfar make I sip small... baba gerrout)
Spray you wit a magazeen
Brothers be popping pills but non of dem dey sick
Sisters be popping pills because dey took a dick
(Can I get postinor there?)
(Click!)
Na the last toke wey the guy toke wey the guy choke
Ambulance don show
(Go)
Na the last rock wey the girl suck wey the girl choke ambulance don go
Heyyyy!
I go like pop coda but I no get money
Uhn!
I go like puff ciga but I no get money
The booty dey call
Olonsho dey call
I no get money
The rochi dey buzz
The shayo on pause
I no get money
(KPOOO)
Kpata kpata we go dagbo the nigga an iphone is due for collate
(KPOOO)
If the nigga wanna shout
I guess my niggas would tear him apart
(KPO)
Make everybody dey run helter skelter
Because blacksheep don dey come
Matter don arise brothers are surprised
Jesus is for us
Free all the Drugs
You never respected us
BLVCKSHEEP
KPO!
Other Lyrics by ODUMODUBLVCK
NOT ALL THAT
Rainy Day (Chop Sand)
PICANTO
First And Last
COVER ME YAHWEH
HOTEL LOBBY
Who That
Plugged In Freestyle
No Suffer (3am In Jozi)
FIREGUN
Gum Body
Pity This Boy
Goboyi
MINIMAL FUSS
Declan Rice
NO PROTOCOL
Finesse
Na Now
Fake Politicians
SAINT OBI
BADMAN BOUNCE
Shaggae Ya
Commot For Sanko
Legolas
ODUMODU'S NTERLUDE
SHOOT AND GO HOME
ADAMMA BEKE
O Jah
TESLA BOY
HAMMER TIME
MC OLUOMO
Duvan Zapata
Odiegwu
MC OLUOMO II
DOG EAT DOG II
No Suffer (3pm In Paris)
Dog Eat Dog
Look At My Face
Real Modu
Potor Potor
Raini
STRIPPERS ANTHEM
100 MILLION
Technician
Oyoyo
WOTOWOTO SEASONiNG
A1 PERICO
Igbo Don Come
Kubolor
Birmingham Shawty
Ojuju Calabar
ABUJA PEOPLE
Ahead Ahead
COMMEND
Big Kala
BLOOD ON THE DANCE FLOOR
Snakes
No Suffer (6am In Lagos)
Songs Featuring ODUMODUBLVCK
No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK