There’s a lyric for every feeling, and 'COVER ME YAHWEH' by ODUMODUBLVCK has them all. Relive the passion, the hype, and the heartbreak with the full lyrics on BeatByte.com.ng.
"COVER ME YAHWEH" lyrics
The number one enemy wey we get na ourselves
Nobody dey
Nobody pray
Nobody dey
Nobody pray
Nobody dey
I been dey on my own
I dey stick to myself
But the demons are close
I dey pray to my God
All my windows are closed
(Clooosed)
Cover me yaweh (cover me)
Cover me yaweh (cover me)
Cover me cover me
Cover me yaweh
Cover me yaweh
Waaaaa
The demons are coming
Cover me yaweh
The demons are closing in
Cover me yaweh (cover me)
Cover me yaweh (cover me)
They are flying
The are strolling
They are killing destroying
Cover me yaweh
Cover me yaweh
Dem dey plot o (uhn!)
Dem dey suck o
Uhn!
(Odumodu Blvck)
(Blvcksheep forever)
Cover me yaweh
Cover me yaweh
(Go)
I been dey one time for my yard
I dey look them ten girls mini skirt
No bra fuck the system
I don't wanna screw them
Uhn!
Dagger to your area
Holy water sprayer
Odumodus prayer
Olosho dey fear me
Olosho dey dread me
Because I dey diss them
Because I dey ditch them
Me I no go touch them
Me I no go fuck them
Even if them look fresh
Me I no go kiss death
Never will I famz them (never)
Not another damsel
Kakaraka I dey stand in my faith
Even in defeat I dey with my God
Trials and pain for the test of my faith
Hoping for grace to align with my God
My nigga no fear
Ma nigga no stagger (no stagger)
The message is clear
We no need no drama (drama)
We no need no grammar (grammar)
We no want wahala
Some niggas dey look us like say we dey waste our time
(Ehh Pressure)
Some are hoping I remain a broke ass for life
Nobody dey
Nobody pray (kpo)
Nobody dey
Nobody pray (pray) (kpo)
Nobody dey
I been dey on my own
I dey stick to myself
But the demons are close
I dey pray to my God
All my windows are closed
Cover me yaweh (yaweh)
Cover me yaweh (uhh)
Cover me cover me
Cover me yaweh
Cover me yaweh
The demons are coming (Blvcksheep forever)
Cover me yaweh
The demons are closing in
Cover me yaweh (Blvcksheep for life)
Cover me yaweh
They are flying (flying)
They are strolling (strolling)
They are killing destroying
Cover me yaweh (yaweh)
Cover me yaweh (yaweh)
Dem dey plot o
Dem dey suck o
Dem wan suck all my blood o
Cover me yaweh
Cover me yaweh
Some niggas dey look us like say we dey waste our time
Some are hoping I remain a broke ass for life
Some niggas are hoping
I remain a broke ass for life
Some of dem den dey reason say me I dey waste all my time
The power in that word would break every yoke in the lives of your children in Jesus name
I pray that at the end of it all this very day we will all go home knowing that the Almighty God has visited his people in Jesus name
Amennnn
Thank you father for we pray in Jesus mighty nane we have prayed
Amennn!
Give the Lord a big hand while you sit down and then shake one or two people and say "I will see you in heaven in Jesus name"
Ehen! Amen. You maybe sitted, God bless you
Other Lyrics by ODUMODUBLVCK
Snakes
No Suffer (6am In Lagos)
BAGGIO
2 PEOPLE
NOT ALL THAT
Rainy Day (Chop Sand)
BIG TIME
ADENUGA
PICANTO
First And Last
HOTEL LOBBY
Who That
Plugged In Freestyle
No Suffer (3am In Jozi)
GHETTO MAN YUTE
BABY REINDEER
FIREGUN
Gum Body
VINICIUS
Pity This Boy
Goboyi
MINIMAL FUSS
Declan Rice
MARADONA
MY ANGEL
IF YOU LIKE GYM
JUJU
NO PROTOCOL
Finesse
Na Now
Fake Politicians
BANZA BOY
SAINT OBI
EJOR
BOMBASTIC ELEMENT
WAGE WAR
BADMAN BOUNCE
Shaggae Ya
Commot For Sanko
Legolas
ODUMODU'S NTERLUDE
SHOOT AND GO HOME
ADAMMA BEKE
O Jah
GO REPORT
TESLA BOY
HAMMER TIME
MC OLUOMO
Duvan Zapata
IKEMEFUNA
Odiegwu
MC OLUOMO II
EARLY MORNING
DOG EAT DOG II
TIFFANY
BALLON D OR
No Suffer (3pm In Paris)
Dog Eat Dog
GROOVING
GASOLINE
DO YANGA
PAY ME
UNAWARE
KYLIAN
Look At My Face
Real Modu
Potor Potor
INDUSTRY MACHINE
RAMADAN KAREEM
BTC
Raini
STRIPPERS ANTHEM
100 MILLION
Technician
HALLELUJAH
Oyoyo
WOTOWOTO SEASONiNG
CANDY MUSIC
PUSSY NIGGAZ
LAYI WASABI
A1 PERICO
Igbo Don Come
TOY GIRL
BARRISTER TOFO
Kubolor
Birmingham Shawty
Ojuju Calabar
ISAKABA MAN
ABUJA PEOPLE
Ahead Ahead
COMMEND
Big Kala
TOO SPOILT
AJEBO HUSTLERS
BLOOD ON THE DANCE FLOOR
Songs Featuring ODUMODUBLVCK
No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK