BeatByte

Loading...

Home / Album / Industry Machine /

IF YOU LIKE GYM

IF YOU LIKE GYM

By

ODUMODUBLVCK

Ft

Modenine

It’s time to vibe hard to "IF YOU LIKE GYM" by ODUMODUBLVCK featuring Modenine. Lyrics now available on BeatByte.com.ng.

"IF YOU LIKE GYM" lyrics


(Okay just carry it front
Carry it front to the...
I dey tell you o
2pm in London
Based on say I just land
Make I smoke that thing abeg
Sholz you and your grab a push abeg, fizo make I...)
Yeah

Blvcksheep forever
Blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
Antiworldgangstars
Ge records
You get me
Odumodublvck
Yeah

When it boils down to it I'm the man
Odumodu pull with him babe and the gang
VIP choke no be the plan
Naso we dey waka normally on demand
Whether na DVD VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like mini mi
(Chaw am)
I don dey get many mini mis
Descendant of skeppy for my raps
I dey speak easy
Kalaaa
Whether na DVD VCD
Odumo rhythm
Dem dey chop am like mini mi
(Kalaaa)
I don dey get many mini mis
Ahhh!

I go soon dey move like elumelu (don)
Fuck the up the game
Zule zoo
I'm unstoppable
The banana peels were for me
So them say I go slip
As per say dem slumber
Make dem check am
Me I been dey moon walk on the p
(Jack)
Odumo this your confidence
Na heavy scare (Michael)
These niggas are my sons (kpai them)
I had to treat them all with petulance
Negligent
Even if when I saw them eating hell (lifeless)
Under the table
That is where they dwell (dead)
Nothing go commot from their wishing well
I turn the music industry into tora bora
I stood on higher ground
E dey show for the chart about that?
Abbottabad
Na where I train my sniper
I'm very bad
My surveillance na ratata
Kill ever rat
So I tag on vector the viper
Everything na barrack
But nothing consine us with Barrack Obama

I go revolve am
Mummar Gadaffi
This na Liberia
This no be Libya
Me I go win
Me I go spin
Ahead of their team
I carry gun but dem parry rubber ring
If you like gym
Odumo go pull up win him pin
Burst your muscle
Burst your bubble
If you try carry coti come I go pause their hustle

I no dey play on their level
I saw him pick a knife
I fall out AK-47
Dine with the devil
Now the matter don black
Dem need Odumodu
I'm the pot, I'm the kettle
Rollie on my kids
Everything was got from kettle kids
(Hip hop)
Ask ma bitch
Valentines was soft
We did it on a pebble beach

Omo
She came up with a silly wish
Od
Can you fuck me till eternity
Based on the man wey I be
I carry am go purgatory
Carry am go Italy
Carry am Sicily
Since we all want to be silly
Carry am go Vatican
Pray for my past
Complete the task
I no carry mask
Tell father say na me run the bomb blast
Not ikeja thunder
Balogun I'm bonkers
Striker wey don conquer
She named her pussy after me
Tochi touch me easy peasy
Early morning
Morning glory
Breakfast in my sister kitchen
Calgary was busy chilling
Baby sitting sinobi was easy but not chimmy

That's my nephew and my niece
I do them like I do this rappers
Tie them wrapper put them on my back
Afrobeat nkor
I put them on their toes
Seun kuti know
Tiwa sef flow
Davido too much
Na my real bro
Back on track with Melodie's
From airport with luggage's
Fiola rain been fall
London feel am heavily
Kalacious na heavy flood
The hammer wey I pam
Them think say na thor get am
Weather man dey come pray for nepa
Harmattan go suit for their agenda
Omo
Put them inside body bag
March on dem
Timberland from bonny camp

1g4 to CMS
CKC to FSS
After that I'm rocking tesh
Enter London, holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
I am fucking

Pull up with a Romanian chippy (carpenter)
Touch wood pass me the hammer no blicky
Bagamias pula ya blood-clot drippy
You suge you smoke more booj (heroine) than hippy's
Ma lo sere kere loju titi
Podcast nitty, why so bitter
Meanwhile I'm laughing and sipping my margarita
Ai help write your rhyme jadrolita
Gimmie a kilometre, dress back biko
My rhyme book got a four digit pin key code
Activities on rap DVD's lethal
You chat jibiti with chat GPT reload
Swatroot day one p.b.t we cold
Warido (what it do) pass me the warri brew
Apology not accepted fuck your sorry crew
Ozuor wey dey worry you

You're inaudible horrible polimaf slaughter you
Everything is recordable so chill make I yarn truth
No guns, ju-jitsu still the man shoot
For the take down, break your damn foot
Shoplifters will get cursed out banchoot
Translation, bad word in Hindi abels wan rob me so I stay indie
Sailing away resting on my oars when it's windy

(When it boils down to it I'm the man
Odumodu pull up with him babe and the gang
If you dey owe money go pay o
Holla chippy holla ghetts
Hip hop legacy
They know I am fucking there
Kala
I am fucking there
Pussyhole)

Other Lyrics by ODUMODUBLVCK

Snakes

No Suffer (6am In Lagos)

BAGGIO

2 PEOPLE

NOT ALL THAT

Rainy Day (Chop Sand)

BIG TIME

ADENUGA

PICANTO

First And Last

COVER ME YAHWEH

HOTEL LOBBY

Who That

Plugged In Freestyle

No Suffer (3am In Jozi)

GHETTO MAN YUTE

BABY REINDEER

FIREGUN

Gum Body

VINICIUS

Pity This Boy

Goboyi

MINIMAL FUSS

Declan Rice

MARADONA

MY ANGEL

JUJU

NO PROTOCOL

Finesse

Na Now

Fake Politicians

BANZA BOY

SAINT OBI

EJOR

BOMBASTIC ELEMENT

WAGE WAR

BADMAN BOUNCE

Shaggae Ya

Commot For Sanko

Legolas

ODUMODU'S NTERLUDE

SHOOT AND GO HOME

ADAMMA BEKE

O Jah

GO REPORT

TESLA BOY

HAMMER TIME

MC OLUOMO

Duvan Zapata

IKEMEFUNA

Odiegwu

MC OLUOMO II

EARLY MORNING

DOG EAT DOG II

TIFFANY

BALLON D OR

No Suffer (3pm In Paris)

Dog Eat Dog

GROOVING

GASOLINE

DO YANGA

PAY ME

UNAWARE

KYLIAN

Look At My Face

Real Modu

Potor Potor

INDUSTRY MACHINE

RAMADAN KAREEM

BTC

Raini

STRIPPERS ANTHEM

100 MILLION

Technician

HALLELUJAH

Oyoyo

WOTOWOTO SEASONiNG

CANDY MUSIC

PUSSY NIGGAZ

LAYI WASABI

A1 PERICO

Igbo Don Come

TOY GIRL

BARRISTER TOFO

Kubolor

Birmingham Shawty

Ojuju Calabar

ISAKABA MAN

ABUJA PEOPLE

Ahead Ahead

COMMEND

Big Kala

TOO SPOILT

AJEBO HUSTLERS

BLOOD ON THE DANCE FLOOR

Songs Featuring ODUMODUBLVCK

No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK

Most Viewed Lyrics