[ODUMODUBLVCK:]
E don start? (Prra)
Emrld (Yeah, yeah, yeah, yeah)
Men mount (Okay)
Kilo wi?
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE Records, you get me? ODUMODUBLVCK (Prra)
NATIVE, yeah (Prra)
Even if na for my people (Poaw)
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth, oh (Ayy)
After I don smoke Igbo for setting we dem say make we no smoke
How many wey dem?
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol (Never)
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol (Protocol oh)
Corny man go bury corny man (Him go bury am)
Corny man na continental scammer man (Him go pieces am!)
I dey lookout of the person wey go interrupt my ego
Everything go enter body bag
The leg, the head
The head, the kidney, all the best (Yeah, prra)
Forget violence! Abeg make she come dey show herself (Ah), haha
If she tender I go touch (I go touch)
If she give me I go chop (I go chop)
ODUMODU put me on the floor (Easy)
PG carry shayo come
Igbo dey my back
I go roll up jumbo tie (Ah)
See the policeman dey come (Come)
I go blow am for him face (Face)
Then I twama for my life
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting we dem say make we no smoke
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
[Teni:]
Laapa scobo rayfia
mo gbe were wo scolovakia
teni makanaki pawon
emi gan gan idan
and if e dey pain you oya make you swallow Panadol
shut up!
mechonu
this one na motor sport
lekki epe in my double door
drift!
like an abuja boy
smoke everywhere!
until the tire burst
like this
me I no fit die I no fit lose
24/7 I am always on the move
money on my mind I dey steady catch cruise
god dey my side so I no go fit lose
like this
me I no fit die I no fit lose
24/7 I am always on the move
money on my mind I dey steady catch cruise
god dey my side how am I supposed to lose?
[ODUMODUBLVCK:]
Even if na for my people
I no go lay down on my pistol
I no go follow protocol
Shayo dey to brush my teeth oh
After I don smoke Igbo for setting we dem say make we no smoke (How many, where dem?)
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
Dem say make she no whine her bunda
They must be joking
My shawty scatter protocol
[Masicka:]
Rolling out, rolling high
She fall in love, she love the style
Jump inna the Benz, she love the ride
Di burner stay close, nuh crush the vibe whoa
Up deh right now, me cup deh pon full
Me puff di hydro, bring the bank outside
Yeah she gonna act wild, yeah that's what I know
Spread the bread fast and gyal a wine slow
Long life riches fi whole a my bros
Fire pon me belly yeah wherever I go
Ready yeah we ready yeah we ready like whoa
Ready like whoa
Ready yeah we ready yeah we ready like whoa
Thugs dem heavy like, beg the father wash me sins dem every night
Get mommy purse and put some bread inna it
Rise up the laser beam and put dem head inna it
Ready yeah we ready dawg
Ready yeah we ready yeah we ready like whoa
Ready like whoa
Other Lyrics by ODUMODUBLVCK
NOT ALL THAT
Rainy Day (Chop Sand)
PICANTO
First And Last
COVER ME YAHWEH
HOTEL LOBBY
Who That
Plugged In Freestyle
No Suffer (3am In Jozi)
FIREGUN
Gum Body
Pity This Boy
Goboyi
MINIMAL FUSS
Declan Rice
Finesse
Na Now
Fake Politicians
SAINT OBI
BADMAN BOUNCE
Shaggae Ya
Commot For Sanko
Legolas
ODUMODU'S NTERLUDE
SHOOT AND GO HOME
ADAMMA BEKE
O Jah
TESLA BOY
HAMMER TIME
MC OLUOMO
Duvan Zapata
IKEMEFUNA
Odiegwu
MC OLUOMO II
DOG EAT DOG II
No Suffer (3pm In Paris)
Dog Eat Dog
Look At My Face
Real Modu
Potor Potor
Raini
STRIPPERS ANTHEM
100 MILLION
Technician
Oyoyo
WOTOWOTO SEASONiNG
A1 PERICO
Igbo Don Come
Kubolor
Birmingham Shawty
Ojuju Calabar
ABUJA PEOPLE
Ahead Ahead
COMMEND
Big Kala
BLOOD ON THE DANCE FLOOR
Snakes
No Suffer (6am In Lagos)
Songs Featuring ODUMODUBLVCK
No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK