BeatByte

Loading...

BARRISTER TOFO

By

ODUMODUBLVCK

Ft

FATBOY E,

Falz

Sing every verse of "BARRISTER TOFO" by ODUMODUBLVCK featuring FATBOY E, Falz. Lyrics below.

"BARRISTER TOFO" lyrics


(Decs motherf-f-f)
Sisi Nene, ayy
Kala, ayy

Sisi Nene, I dey for you
If you dey for me, I go buy you machine
As I dey like this, pay me my fee
Barrister Tofo, 100 degrees
Sisi Nene (Nene), I dey for you (For you)
If you dey for me (For me), I go buy you machine (As I dey like this oh)
As I dey like this, pay me my fee (Your highlights)
Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (As I dey like this oh)

Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Oh-oh-oh)
Put am for the pend (Kpoof-kpoof, oh-oh), fill up her conscience (Oh-oh)
I dey for round two (Oh-oh), she carry tattoo (Ahh)
She's a bad bitch, I dey for round (Ah), she carry tattoo (Uhn)
Fuck up the bathroom

All the way from Itaku, I lap for their alma
Big Zoot, give them the lamba
Dem be no-, Mona-Mona, no dey close the chapter
The feature dey ground, Kala, she sabi scatter
See, see me, toddler
You fat like Kuma guy, only you for gala
Her catamist, say my papa no carry you go Tantalizer, you para
Why-Why-Why I no go para?
Big Zoot, no dey run from Indiala
Bring the Gala, make e, make e don sure, I no give all of una, bambiala
Man, who believe oh
I swear, I so low
Richest Kala oh, shallow the koko, be like na Zuko
My baby, o purr

Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Ahh, oh-oh-oh)
Put am for the pend (Kpoof-kpoof, oh-oh, Kala), fill up her conscience (Grrt, oh-oh)
I dey for round two (Oh-oh), she carry tattoo (Ahh, oh-oh-oh)
She's a bad bitch, I dey for round two (Ah), she carry tattoo (Uhn)
Fuck up the bathroom

Baby, make we no scatter (Scatter)
Na true talk, no lamba (Lamba)
I no be wan blow am oh, dem bring am come my gate, Gokada (See na)
Me plus you is the only one formula (Ehn)
All of the rest is a logical (Yes now)
Tell Mr. Adewale say me no get no time for "sorry sir" (Sorry sir)
You go pay me my money back (Yes)
Where my check? (Ah-yè), I tell him "to bọ sitá" (Now)
Vanessa wan know (yè)-if I don chop night food, she get big supper for me
If I ready, she go call Ireti, please I no get a Eli
Kilonṣe mi? (Faragon), ṣhèè mo jáyá ni? (Ah)
Ṣèbi Bad Guy l'ọmán pè mi

Sisi Nene (Nene), I dey for you (For you)
If you dey for me (For me), I go buy you machine (As I dey like this oh)
As I dey like this, pay me my fee (Your highlights)
Or I go call Barrister Tofo, 100 degrees (As I dey like this oh)

Carry me go there (Oh-oh), carry me come near (Ah, oh-oh-oh)
Put am for the pend (Oh-oh), fill up her conscience (Oh-oh)
I dey for round two (Round two), she carry tattoo (Ahh, Kala)
She's a bad bitch, I dey for round two (Yeah), she carry tattoo (Ahh)
Fuck up the bathroom

Fuck up the bathroom, fuck up the bathroom
Fuck up the bathroom, yii
(Decs motherf-f-f)
Decs

Other Lyrics by ODUMODUBLVCK

Snakes

No Suffer (6am In Lagos)

BAGGIO

2 PEOPLE

NOT ALL THAT

Rainy Day (Chop Sand)

BIG TIME

ADENUGA

PICANTO

First And Last

COVER ME YAHWEH

HOTEL LOBBY

Who That

Plugged In Freestyle

No Suffer (3am In Jozi)

GHETTO MAN YUTE

BABY REINDEER

FIREGUN

Gum Body

VINICIUS

Pity This Boy

Goboyi

MINIMAL FUSS

Declan Rice

MARADONA

MY ANGEL

IF YOU LIKE GYM

JUJU

NO PROTOCOL

Finesse

Na Now

Fake Politicians

BANZA BOY

SAINT OBI

EJOR

BOMBASTIC ELEMENT

WAGE WAR

BADMAN BOUNCE

Shaggae Ya

Commot For Sanko

Legolas

ODUMODU'S NTERLUDE

SHOOT AND GO HOME

ADAMMA BEKE

O Jah

GO REPORT

TESLA BOY

HAMMER TIME

MC OLUOMO

Duvan Zapata

IKEMEFUNA

Odiegwu

MC OLUOMO II

EARLY MORNING

DOG EAT DOG II

TIFFANY

BALLON D OR

No Suffer (3pm In Paris)

Dog Eat Dog

GROOVING

GASOLINE

DO YANGA

PAY ME

UNAWARE

KYLIAN

Look At My Face

Real Modu

Potor Potor

INDUSTRY MACHINE

RAMADAN KAREEM

BTC

Raini

STRIPPERS ANTHEM

100 MILLION

Technician

HALLELUJAH

Oyoyo

WOTOWOTO SEASONiNG

CANDY MUSIC

PUSSY NIGGAZ

LAYI WASABI

A1 PERICO

Igbo Don Come

TOY GIRL

Kubolor

Birmingham Shawty

Ojuju Calabar

ISAKABA MAN

ABUJA PEOPLE

Ahead Ahead

COMMEND

Big Kala

TOO SPOILT

AJEBO HUSTLERS

BLOOD ON THE DANCE FLOOR

Songs Featuring ODUMODUBLVCK

No songs found for the featured artist: ODUMODUBLVCK

Most Viewed Lyrics