BeatByte

Loading...

Home / Joeboy /

Spiritual Gbedu

Spiritual Gbedu

By

Joeboy

Relive every lyric of "Spiritual Gbedu" by Joeboy. Join the vibe.

"Spiritual Gbedu" lyrics


How many fuck I wan fuck
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don't be hating on me 'cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04:30

Oya dey move to my side (side side)
Nobody fit dim my light (light light light)
All die na die, I make my rules
Only me fit decide

Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, (Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (ye)
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo yo)

Steady everyman fi let them know (wa wa wa wa)
My jams too hot I finna, let them choke (o no)
Them no know how man just dey, dey roll (yeah)
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low

Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku
I dey give them Gbedu (ah), Spiritual Gbedu (wo wo yo)

Importer exporter top dollar
When I come through yeah I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana

Oh yo yo
Joeboy 'pondeck
O na na na na

Other Lyrics by Joeboy

Concerning

Contour

Focus

Sip (Alcohol)

100 Meters

Low Key

Duffel Bag

The Best For You

Show Me

Loner

Telephone

Count Me Out

Lazarus

Check My Phone

Lonely

Lose Ya

Osadebe

Slowly

Halle

Taxi Driver

Door (Remix)

Forever

Only God Can Save Me

Beginning

Love Sick Crazy

Woman

Oshe

SMH

OH

Empty My Pocket

Adenuga

Surviving

Zombie

Fààjí

Baby Girl

Baby

Body & Soul

Blessings

Chicken, Spice & Curry

Celebration

Likkle Riddim

Wetin Be Love

Door

Game Over

Enemy

Police

Better

Let Them Know

Sugar Mama

Don't Call Me Back

Cubana

Better Thing

Fall Back To Your Arms

24/7

Runaway

Number One

Call

Consent

All For You

Woman

Designer

Normally

Songs Featuring Joeboy

No songs found for the featured artist: Joeboy

Most Viewed Lyrics