BeatByte

Loading...

Oshe

By

Joeboy

New jam alert! Here’s the full lyrics to "Oshe" by Joeboy. Explore it now and keep your playlist updated with BeatByte.com.ng.

"Oshe" lyrics


It's another day
Wey I dey see your face
I can't believe sey me and you go dey
Nobody
Finna take your place
Dem no fit understand the way you make me feel

Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Shey you know you too confam
Where you dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe

Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe

Anything eey you want take oh
You leave me I go frustrate oh
You be the remedy to ma headache oh
You make a brother man wanna feel alright

Bamijo
Ma wo ju enibodi ko bami fo
Out of everybody ko seni to le
Fun mi lakan bale
To re re re

Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Shey you know you too confam
Where you Dey make I show your compound
Girl you got me feeling dumbfounded
And I'm happy that I found you

Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe

Oshe eh Oshe eh Oshe
Oshe eh Oshe eh Oshe

Other Lyrics by Joeboy

Concerning

Contour

Focus

Sip (Alcohol)

100 Meters

Low Key

Duffel Bag

The Best For You

Show Me

Loner

Spiritual Gbedu

Telephone

Count Me Out

Lazarus

Check My Phone

Lonely

Lose Ya

Osadebe

Slowly

Halle

Taxi Driver

Door (Remix)

Forever

Only God Can Save Me

Beginning

Love Sick Crazy

Woman

SMH

OH

Empty My Pocket

Adenuga

Surviving

Zombie

Fààjí

Baby Girl

Baby

Body & Soul

Blessings

Chicken, Spice & Curry

Celebration

Likkle Riddim

Wetin Be Love

Door

Game Over

Enemy

Police

Better

Let Them Know

Sugar Mama

Don't Call Me Back

Cubana

Better Thing

Fall Back To Your Arms

24/7

Runaway

Number One

Call

Consent

All For You

Woman

Designer

Normally

Songs Featuring Joeboy

No songs found for the featured artist: Joeboy

Most Viewed Lyrics