BeatByte

Loading...

Better Thing

By

Joeboy

Hype track alert! Lyrics for "Better Thing" by Joeboy are up.

"Better Thing" lyrics


Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh na
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

Who no like better thing
Who no like better thing oh no

Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so

Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh no
Na why I no dey complain
When bad belle Dey
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say
Who no like better thing

Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Other Lyrics by Joeboy

Concerning

Contour

Focus

Sip (Alcohol)

100 Meters

Low Key

Duffel Bag

The Best For You

Show Me

Loner

Spiritual Gbedu

Telephone

Count Me Out

Lazarus

Check My Phone

Lonely

Lose Ya

Osadebe

Slowly

Halle

Taxi Driver

Door (Remix)

Forever

Only God Can Save Me

Beginning

Love Sick Crazy

Woman

Oshe

SMH

OH

Empty My Pocket

Adenuga

Surviving

Zombie

Fààjí

Baby Girl

Baby

Body & Soul

Blessings

Chicken, Spice & Curry

Celebration

Likkle Riddim

Wetin Be Love

Door

Game Over

Enemy

Police

Better

Let Them Know

Sugar Mama

Don't Call Me Back

Cubana

Fall Back To Your Arms

24/7

Runaway

Number One

Call

Consent

All For You

Woman

Designer

Normally

Songs Featuring Joeboy

No songs found for the featured artist: Joeboy

Most Viewed Lyrics