Every beat, every word, every moment — experience 'Adenuga' by Joeboy featuring Qing Madi like never before. The lyrics are here, waiting to soundtrack your mood on BeatByte.com.ng.
"Adenuga" lyrics
See my love e dey speak in foreign languages
And your lingua na money
But I need a little packaging
You fine
I'm thanking jah you're mine
Je M'appelle I'm your man
She's got the perfect smile
Girl you deadly you deadly
Just imagine
Hard guy like me falling
Mo ma be si I'm ready
This your loving I'm getting
Dey gimme energy
I'll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat dey sup
Wat dey sup
If ma love dey enough o
Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a Uber
Come and chop all my kaluba
Me I dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o
Sey me I go fight the fight because I get am for body
I get liver for you my baby ah
Cancel all the girl wey dey
Cuz when I enter you go see
Have you met a girl like me
Shey you no dey look my eye
Only give you peace of mind
I'll give you peace of mind mind
No dey worry boy it's alright
Do you wanna be on my head
Nobody come in our way
My darling you know I get you for mind
I'll give you the world baby
You feed me your magic
Touching touch
There is a reason for all of this
Wat dey sup
Wat dey sup
If ma love dey enough o
Ma money plenty Adenuga
Driving me crazy like a Uber
Come and chop all my kaluba
Me I dey for you ma
If I lie make I kpai
Malowa malowa
No go wine a nigga
Fire go burn if you touch my shima
Energy Dey me I go deliver
Already won no more competition
Who be competition o
Other Lyrics by Joeboy
Concerning
Contour
Focus
Sip (Alcohol)
100 Meters
Low Key
Duffel Bag
The Best For You
Show Me
Loner
Spiritual Gbedu
Telephone
Count Me Out
Lazarus
Check My Phone
Lonely
Lose Ya
Osadebe
Slowly
Halle
Taxi Driver
Door (Remix)
Forever
Only God Can Save Me
Beginning
Love Sick Crazy
Woman
Oshe
SMH
OH
Empty My Pocket
Surviving
Zombie
Fààjí
Baby Girl
Baby
Body & Soul
Blessings
Chicken, Spice & Curry
Celebration
Likkle Riddim
Wetin Be Love
Door
Game Over
Enemy
Police
Better
Let Them Know
Sugar Mama
Don't Call Me Back
Cubana
Better Thing
Fall Back To Your Arms
24/7
Runaway
Number One
Call
Consent
All For You
Woman
Designer
Normally
Songs Featuring Joeboy
No songs found for the featured artist: Joeboy