BeatByte

Loading...

Beginning

By

Joeboy

Get swept away in a lyrical love story. Explore every word of 'Beginning' by Joeboy and let it soundtrack your next late-night text, dance floor move, or solo jam at BeatByte.com.ng.

"Beginning" lyrics


Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)

Special type of feeling that I feel when I'm with you
On dun mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love

Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer

So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe Joe Joeboy 'pon deck

Other Lyrics by Joeboy

Concerning

Contour

Focus

Sip (Alcohol)

100 Meters

Low Key

Duffel Bag

The Best For You

Show Me

Loner

Spiritual Gbedu

Telephone

Count Me Out

Lazarus

Check My Phone

Lonely

Lose Ya

Osadebe

Slowly

Halle

Taxi Driver

Door (Remix)

Forever

Only God Can Save Me

Love Sick Crazy

Woman

Oshe

SMH

OH

Empty My Pocket

Adenuga

Surviving

Zombie

Fààjí

Baby Girl

Baby

Body & Soul

Blessings

Chicken, Spice & Curry

Celebration

Likkle Riddim

Wetin Be Love

Door

Game Over

Enemy

Police

Better

Let Them Know

Sugar Mama

Don't Call Me Back

Cubana

Better Thing

Fall Back To Your Arms

24/7

Runaway

Number One

Call

Consent

All For You

Woman

Designer

Normally

Songs Featuring Joeboy

No songs found for the featured artist: Joeboy

Most Viewed Lyrics