BeatByte

Loading...

Home / Album / Body & Soul /

Check My Phone

Check My Phone

By

Joeboy

Some songs make you move. Some make you think. 'Check My Phone' by Joeboy does both. Explore the full lyrics now on BeatByte.com.ng and let the words hit home.

"Check My Phone" lyrics

Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find, o yah

I be fine, boy o
Many girl wey love me so
But na you I want o
If you no believe make you forget o
Ye, hmm

Omo na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli
No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o ye yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o

Yoruba boy, I don't cheat
But you tell me I belong to the streets
Shawty, put your mind at ease
Iwonikan ni mo want ti mo need o
Oh, you think that I'm too good to be true?
'Cause nobody can do you like I do
Stop complaining, I'll put you in the mood
Make we dey gum body mo ni super glue

Omo na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli
No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o ye yi
Check my phone
Check my Snapchat o
Nothing I dey hide o
You no go see wetin you dey find o

Omo na flirt I dey flirt, no dey vex, make you forgive me
If you still vex, I no send, I go flex you with ten milli
No go, dey judge me on top, wetin you see for blog o
I understand if you want to leave or you wan go

Leave or you wan go
If you want to leave or you wan go, ('Pon deck)
If you want to leave or you wan go
Wan go, wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go
If you want to leave or you wan go, o my God

Other Lyrics by Joeboy

Concerning

Contour

Focus

Sip (Alcohol)

100 Meters

Low Key

Duffel Bag

The Best For You

Show Me

Loner

Spiritual Gbedu

Telephone

Count Me Out

Lazarus

Lonely

Lose Ya

Osadebe

Slowly

Halle

Taxi Driver

Door (Remix)

Forever

Only God Can Save Me

Beginning

Love Sick Crazy

Woman

Oshe

SMH

OH

Empty My Pocket

Adenuga

Surviving

Zombie

Fààjí

Baby Girl

Baby

Body & Soul

Blessings

Chicken, Spice & Curry

Celebration

Likkle Riddim

Wetin Be Love

Door

Game Over

Enemy

Police

Better

Let Them Know

Sugar Mama

Don't Call Me Back

Cubana

Better Thing

Fall Back To Your Arms

24/7

Runaway

Number One

Call

Consent

All For You

Woman

Designer

Normally

Songs Featuring Joeboy

No songs found for the featured artist: Joeboy

Most Viewed Lyrics