Start your sing-along session with "24/7" by Joeboy. Lyrics available now.
"24/7" lyrics
Carry my matter for my head
I no Dey fo I no Dey send
'Cause if I carry last today nobody go reason me nobody go care
Long as the raba choke
Dem no go leave you alone
Na why I Dey grind non stop and I vibe non stop
'Cause a man must chop, oh yeah
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other man Dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other man Dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time
Shey na me you wan Dey whine
No man Dey God no bigger than
Face my grind hate no brother man
If dem like make them carry my yarn around town (oou wo)
And na better I Dey find
Nothing wey my God no fit do
Bad mind come my way me I bind
Time e no Dey
I no get time
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time
Brother man
Me I want to dance and flex and feel alright
Jaiyelo party lo 2-4-7, oh brother
Me don't worry what no other man dey think about
A nigga man
Me I face my front I no get time
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
Other Lyrics by Joeboy
Concerning
Contour
Focus
Sip (Alcohol)
100 Meters
Low Key
Duffel Bag
The Best For You
Show Me
Loner
Spiritual Gbedu
Telephone
Count Me Out
Lazarus
Check My Phone
Lonely
Lose Ya
Osadebe
Slowly
Halle
Taxi Driver
Door (Remix)
Forever
Only God Can Save Me
Beginning
Love Sick Crazy
Woman
Oshe
SMH
OH
Empty My Pocket
Adenuga
Surviving
Zombie
Fààjí
Baby Girl
Baby
Body & Soul
Blessings
Chicken, Spice & Curry
Celebration
Likkle Riddim
Wetin Be Love
Door
Game Over
Enemy
Police
Better
Let Them Know
Sugar Mama
Don't Call Me Back
Cubana
Better Thing
Fall Back To Your Arms
Runaway
Number One
Call
Consent
All For You
Woman
Designer
Normally
Songs Featuring Joeboy
No songs found for the featured artist: Joeboy