Eh?
Ay, ay, ay
Ehn?
You know wetin I dey feel ehn
If you know wetin I dey feel ehn
If you know how I dey feel ehn
Ehn, I feel like (no be small matter)
No be small matter (no be small matter)
No be small matter
Oh, this girl (no be small matter)
No be small matter (matter, matter)
See, girl, the way wey you dey do me
I must confess say I love you really truly
I will do anything for you
Anything you want me to do
Oh my girly
You are the one that I look at as heavenly
You are the one that I adore
And I know I can die for, see
My angel
The one that makes me smile
My angel
The one that gives me joy
The one that makes me strong
When I'm in the midst of temptation
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say, I dey feel like Obasanjo, eh
Because you love (love me)
I dey feel like Tinubu, oh
Because you care for me (care for me)
I dey feel like Jay-Z, eh
Because you fine like Beyonce' (Beyonce')
I dey feel like Jolly Nyame
Because you dey burn my heart
Dey like Mandela
Because you dey fight for me (fight for me)
I dey feel like Bob Marley, oh
Because you dey high me (high me)
See, see, see this love, ayy (no be small matter)
No be small matter (no be small matter)
Me and you my girl
Go dey together forever (ever, ever)
And no other man can put us asunder ('sunder, 'sunder)
That's why I promise to love you
'Til the end of my life
See this girl, I dey harsh for her matter
If you try her no be small quanta
Me and you go enter the same one bata (bata)
Eh, see, see my angel
The one that gives hope
You are the one that gives me hope
When I'm at the end of the world
You are the one that makes me feel
Like I'm a ruler of a motherfucking nation
So I say, I dey feel like Obasanjo, eh
Because you love me (love me, love me)
Dignified is the way that I'm feeling
Because you care for me (care for me, care for me)
I dey feel like Akume, eh
Because you dey feel me (feel me, feel me)
I dey feel like Mandela, eh
Because you dey fight for me (fight for me, fight for me)
Eh, I dey feel oh-ah-eh
Because you love me (love me)
I dey feel like, I dey feel like (feel like)
Because you need me (need me)
See, I love you (I love you)
Because you love me (love me)
See, I need you (need you)
Because you need me (love me)
See, I want you, because you want me (want me)
See I love you
Because you love me (love me)
Ay, I dey feel like Atiku, oh
Because you want me (want me)
Feeling a young Alhaji
Because you dey burn my heart
I dey feel like a very royal highness
Because you explode me (explode me)
And I dey feel like Bill Clinton, oh
Because you trip for me
Ay, I dey feel like Donald Duke oh!
Because you dey buy things for me
I dey feel like eh-ahh
Because I dey buy things for you
We must feel like we love ourselves, oh
Because we dey feel ourselves, o
Eh-eh-eh
(E don do like that eh? Okay) eh, because you love me
Other Lyrics by 2Baba
Lesse Passe
KUKU GOOGLE AM
If No Be You
The Best I Can Be
No Shaking
Bother You
Nfana Ibaga
Thank U Lord
Can't Hear You
Bad Man, Bad Girl
My Rainbow (Remix)
Higher Healing
Rise Up
Frenemies
Amaka
Hate What You Do To Me
Hold My Hand
Can't Do Without You
E Be Like Say
Right Here
Warriors
If Love Is A Crime
Holiday
Keep On Rocking
Bebe
Ole
True Love
Skit (Story)
Power of Naija
Intro
Searching
Dance Go
I Sing
In Your Eyes
Right Here
Holy (Skit)
4 Instance
Enter The Place
Unconditional Love
Be There (Remix)
Amplifier
Only Me
Omo T’osan
We Must Groove
Steady Steady
Spell Bound
Ginger
Raindrops
Feeling You
Jungle Don Mature
Important
Keep On Pushing
Excuse Me Sister
African Queen
Gaga Shuffle
Emotions
Rainbow
Not A Surprise
Thank U Lord
Dance In The Rain
Dance Floor
Mama Di Mama
Love And Ashes
Target You
Kiss Of Life
Implication
Rain Drops
Let Somebody Love You
Be There
Freedom Is Life
Oh Papa
I Dey Hear Everything
See Me So
Carry Dey Go
One Love
Ihe Neme
Love Me, Love Me
Omo No Dulling
Oyi
Appreciate It
Coded Tinz
Opo
Ocho
Smile
My Love
U No Holy Pass
Mad Over Hills
Nothing Dey Happen
Police (Skit)
Songs Featuring 2Baba
No songs found for the featured artist: 2Baba