Last night dem say dem see me with one girl
You believed it even though you hadn’t heard a word
From me, you been dey so sure
That you didn’t contemplate it (na so)
You start to carry nose for me, like shit dey my body
But God knows say I been no dey with anybody
Oh baby why you want to throw away
This wonderful thing we had
After all we’ve been through
And all the things I did for you
And also all the incredible things you did for me too
Is this how we end it?
Oh baby no
Never give up baby let's fight it
'Cause all your friends they will be laughing now and calling you mumu
Because dem know exactly wetin dem plan to do
They want to scatter our party
That will make them happy
Baby let's not give them the chance
[Chorus]
Because them just dey jealous you
For the way that I've been loving you
So don’t let what dem say bother you
Don’t let hear say bother you, bother you, bother you
[Verse 2: 2Baba]
So baby chill, relax and cool your body
Let's go out tonight and show them how to party
Let's show them this bond that we share is real, don’t care what dem feel
This relationship is not for anybody
But we, as long as we are happy
Let's always peacefully do it very nicely
Like 2Face and 9ice
Let's try to bother nobody
So baby try to listen to me
'Cause all these people telling you all these things do all around too
When dem see a perfect ending dey will want to undo
See this is about loving and loving is about trusting
Trusting is about believing in the person that you feeling
Was a player in the past and you knew
Don’t let them crazy inter-lovers come between me and you
'Cause I don’t plan to deceive you
Baby don’t fall for dem too
See all these things dem do to you, dem lie to you
[Chorus]
Because them just dey jealous you
For the way that I've been loving you
So don’t let what dem say bother you
Don’t let hear say bother you, bother you, bother you
[Verse 3: Terry Tha Rapman]
Baby why you always forming
Assuming things that I ain't doing
Trying to ruin this relationship for years that we've being building
Snooping through my phone, what you looking for
Confusing yourself with all that negative thinking
You go end up losing
All up in my business
Trying check all my DM's, what I'm tweetin'
Who the hell I'm meetin'
Trying to catch your boyfriend cheatin'
Listen, sit around with your girlfriends
Consulting them and discussing about me
If you dey look for something
You go find plenty something, trust me
Come around here talking 'bout your friend told about these girl named Becky
I know say na your bestie
But girl you go have to let me
Prove to you that I'm true to you
Nobody can come between me and you
If you ride for me like I ride for you
Like a bodyguard, I will die for you
[Bridge: 2Baba]
You see, all these things that they saying to you
Plus all the people that say it to you
It's because they know you don’t know
You don’t know what they saying
Just because
Other Lyrics by 2Baba
Lesse Passe
KUKU GOOGLE AM
If No Be You
The Best I Can Be
No Shaking
Nfana Ibaga
Thank U Lord
Can't Hear You
Bad Man, Bad Girl
My Rainbow (Remix)
Higher Healing
Rise Up
Frenemies
Amaka
Hate What You Do To Me
Hold My Hand
Can't Do Without You
E Be Like Say
Right Here
Warriors
If Love Is A Crime
Holiday
Keep On Rocking
Bebe
Ole
True Love
Skit (Story)
Power of Naija
Intro
Searching
Dance Go
I Sing
In Your Eyes
Right Here
Holy (Skit)
I Dey Feel Like
4 Instance
Enter The Place
Unconditional Love
Be There (Remix)
Amplifier
Only Me
Omo T’osan
We Must Groove
Steady Steady
Spell Bound
Ginger
Raindrops
Feeling You
Jungle Don Mature
Important
Keep On Pushing
Excuse Me Sister
African Queen
Gaga Shuffle
Emotions
Rainbow
Not A Surprise
Thank U Lord
Dance In The Rain
Dance Floor
Mama Di Mama
Love And Ashes
Target You
Kiss Of Life
Implication
Rain Drops
Let Somebody Love You
Be There
Freedom Is Life
Oh Papa
I Dey Hear Everything
See Me So
Carry Dey Go
One Love
Ihe Neme
Love Me, Love Me
Omo No Dulling
Oyi
Appreciate It
Coded Tinz
Opo
Ocho
Smile
My Love
U No Holy Pass
Mad Over Hills
Nothing Dey Happen
Police (Skit)
Songs Featuring 2Baba
No songs found for the featured artist: 2Baba