BeatByte

Loading...

Holiday

By

2Baba


Hey

This is a good day, I'm feeling bright
Let's leave the working 'til tomorrow
See everything is looking bright
It's a holiday, boys dey hustle
So we can say, la, la, la, la, la, la
Eh, it is a holiday, holiday
La, la, la, la, la, la
It is a holiday, holiday, eh


All the fellas looking fresh
All the ladies so sexy
You got yours, I got mine
Wild out, everybody tipsy
To keep it popping, make it rain, and everybody get tipsy
Tell them sey you no dey shy
Just show dem say you too naughty
Just live it up and sere werey today
Sere werey today
Just get down on it, whine it away
Just whine it away


Eh, let's go there
Let's take it over
Let all the people know that there is no rules here
No border, there is no visa
Let everybody know say the party dey here


This is a good day I'm feeling right
Let's leave the working 'til tomorrow
See everything is looking bright
It's holiday, boys dey hustle
So we can say, la, la, la, la, la, la
Eh, it is a holiday, holiday
La, la, la, la, la, la
It is a holiday, holiday, eh
La, la, la, la, la, la
Hey, yeah, yeah, yeah
La, la, la, la, la, la
Hey, hey, go there


See this is freedom town
Make your eye dey sharpen
Keep your eyes on your girl, 'cause anything can happen
I'm feeling so high I want to start rapping
All drinks on me, everybody start clapping
Clapping, clapping


Everybody start clapping
Catch the vibe and get the feeling
Move your body to the rhythm
Start to happy for no reason
Put your lights in the air
Show them say na you get today, today


This is a good day I'm feeling bright
Let's leave the working 'til tomorrow (leave the working)
See everything is looking bright (everything)
It's holiday, boys dey hustle (holiday)
So we can say, la, la, la, la, la, la
Eh, it is a holiday, holiday
La, la, la, la, la, la
It is a holiday, holiday, eh (it is a holiday, it is a holiday)


La, la, la, la, la, la (keep it working)
Hey, yeah, yeah, yeah (boys be hustling)
La, la, la, la, la, la
Hey, hey, go there


La, la, la, la, la, la (na we get today)
Eh, it is a holiday, holiday (na we get today)
La, la, la, la, la, la (na we get today)
It is a holiday, holiday, eh (na we get today)


The party dey here
The party dey here
The gbedu dey here, hey, hey
Okay na, thank you very much
Na we dey here
The party dey here
Say na we dey here
The party dey here
Na we dey here
The party dey here
Na we dey here
The party dey here

Other Lyrics by 2Baba

Lesse Passe

KUKU GOOGLE AM

If No Be You

The Best I Can Be

No Shaking

Bother You

Nfana Ibaga

Thank U Lord

Can't Hear You

Bad Man, Bad Girl

My Rainbow (Remix)

Higher Healing

Rise Up

Frenemies

Amaka

Hate What You Do To Me

Hold My Hand

Can't Do Without You

E Be Like Say

Right Here

Warriors

If Love Is A Crime

Keep On Rocking

Bebe

Ole

True Love

Skit (Story)

Power of Naija

Intro

Searching

Dance Go

I Sing

In Your Eyes

Right Here

Holy (Skit)

I Dey Feel Like

4 Instance

Enter The Place

Unconditional Love

Be There (Remix)

Amplifier

Only Me

Omo T’osan

We Must Groove

Steady Steady

Spell Bound

Ginger

Raindrops

Feeling You

Jungle Don Mature

Important

Keep On Pushing

Excuse Me Sister

African Queen

Gaga Shuffle

Emotions

Rainbow

Not A Surprise

Thank U Lord

Dance In The Rain

Dance Floor

Mama Di Mama

Love And Ashes

Target You

Kiss Of Life

Implication

Rain Drops

Let Somebody Love You

Be There

Freedom Is Life

Oh Papa

I Dey Hear Everything

See Me So

Carry Dey Go

One Love

Ihe Neme

Love Me, Love Me

Omo No Dulling

Oyi

Appreciate It

Coded Tinz

Opo

Ocho

Smile

My Love

U No Holy Pass

Mad Over Hills

Nothing Dey Happen

Police (Skit)

Songs Featuring 2Baba

No songs found for the featured artist: 2Baba

Most Viewed Lyrics