BeatByte

Loading...

Home / 2Baba /

Hold My Hand

Hold My Hand

By

2Baba


Life has been tough, we come to get the small food they are sharing. sometimes, the food has flies in it. People keep pushing us when we are in the queue. The mosquitoes bite us in the night, I just want to go home, but those people dem burn our house.

Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
Try to touch a life today

Throughout for history
Them dey talk am say no man is an island (them dey talk am)
For history
Them say one tree cannever make a forest (them dey talk am)
As E come be so
Wetin you get to show?
Wetin you get to say?
Wetin you go do for the matter?
Hold my hand
I'll hold your hand
We go dey stronger
Do something for another man
Bring out the laughter
All we need is one love
All we need is one love, one heart

Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today

As you dey work you dey pray
Make e better, make you hamma, make you successful
And if e work for you
Remember say some people dey
Dem never belleful
I say na one drop of water
Dey create an ocean eh
So make we join hand together
To better our nation
So if I do for one person
Yo do for another person
Na so we go dey multiply all out blessing
And if e getti one lesson wey we don learn for this world
Is Greatness dey inside every person eh
So if you believe in good
And you believe in humanity
Let's stand forward
And let the people laugh up in reward

Touch a life today
Touch a life today
E no matter wetin you get
Try to touch a life today
Touch a life today
Touch a life today
As you dey work, you dey successful
Say make you touch a life today [x2]

Other Lyrics by 2Baba

Lesse Passe

KUKU GOOGLE AM

If No Be You

The Best I Can Be

No Shaking

Bother You

Nfana Ibaga

Thank U Lord

Can't Hear You

Bad Man, Bad Girl

My Rainbow (Remix)

Higher Healing

Rise Up

Frenemies

Amaka

Hate What You Do To Me

Can't Do Without You

E Be Like Say

Right Here

Warriors

If Love Is A Crime

Holiday

Keep On Rocking

Bebe

Ole

True Love

Skit (Story)

Power of Naija

Intro

Searching

Dance Go

I Sing

In Your Eyes

Right Here

Holy (Skit)

I Dey Feel Like

4 Instance

Enter The Place

Unconditional Love

Be There (Remix)

Amplifier

Only Me

Omo T’osan

We Must Groove

Steady Steady

Spell Bound

Ginger

Raindrops

Feeling You

Jungle Don Mature

Important

Keep On Pushing

Excuse Me Sister

African Queen

Gaga Shuffle

Emotions

Rainbow

Not A Surprise

Thank U Lord

Dance In The Rain

Dance Floor

Mama Di Mama

Love And Ashes

Target You

Kiss Of Life

Implication

Rain Drops

Let Somebody Love You

Be There

Freedom Is Life

Oh Papa

I Dey Hear Everything

See Me So

Carry Dey Go

One Love

Ihe Neme

Love Me, Love Me

Omo No Dulling

Oyi

Appreciate It

Coded Tinz

Opo

Ocho

Smile

My Love

U No Holy Pass

Mad Over Hills

Nothing Dey Happen

Police (Skit)

Songs Featuring 2Baba

No songs found for the featured artist: 2Baba

Most Viewed Lyrics