Uh, uh-uh, uh-uh
Oluwaloseyi oh-ohh
(Oh ma God, it's Phynest on the beat baby)
Vibez
I be young boy wey dey try, ayy
I pray for good things every day by day
Ko d'igba tinba to pe 30, ayy
Kin toh le nawo, kin toh le f'owo sheere, say
You go like to hear all ma story oh
Daddy mi ni'le, kin toh lo sita oh
Tori mofe d'okunrin, mo ba jade sita oh
Ibi t'angbe, loba lewa bota oh
Omo lo mu wa'le, baba le wa jade oh
Sheri pe aye shoro, aye ma n'ika oh
Film ale ojo yen, mio le gbagbe oh
When my money come, dem go hear word oh
Oh mama Ife, shey you see?
'Cause where I come from na the street, yeah-yeah-yeah
Oh mama Ife, shey you see?
'Cause where you come from not the street
I'm makin' no dey serious
Normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Ishoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
Baba dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Ishoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
So many plans, so many agenda
Anyway na way but na music wey me tender
Shebi na my hustle, yes I know, I go face am
Many don promise but dem get nothin' to offer
No surrender, this year we must prosper
When I enter any show ayy, make e be shutdown
So tey dem go wonder say "how I take do am"
Because no retreat yayy-ayy, no surrender
So why you come dey sleep fala la? (ayy)
When your mate, dem dey hustle now now (ohh)
I dey sing da da (ayy)
You know say mi dey para da da, yeah-ayy
So why you come dey sleep fala la? (ayy)
When your mate, dem dey hustle now now (ohh)
Mi know say mi dey sing da da
You know I dey para da da, yeah-ayy
'Cause
Normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to l'owo normally
I say normally oh, I say normally
Everybody suppose to ko'le normally
I say dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
Baba dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
I say dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
Baba dami loun oh
K'omo ti oto mi k'oma shey gbami loun oh
Bentley, no be Muzzle oh
Isoro ayemi, baba bami sonu oh-ohh-ohh
(Why you come dey sleep fala la?)
(When your mate, dem dey hustle now now)
Phynest loshey beat
(Mi dey sing da da)
(Yeah-ayy, mi dey para da da, yeah-ayy)
(Vibez)
Other Lyrics by Seyi Vibez
Migos
Today
Loml
God Sent
For The Gods
Kingdom
Bank Of America
Manchester
Shazam
Para Mode
Doha
Chance (Na Ham)
NSNV
Blacka Rhythm
IQ
Para Boi
Darling
Gangsta (Remix)
Save Me
Psalm 23
Alaska
IG Story
Shine
Happy Song
Pay Day
Gangsta
All The Time
Better Days Freestyle
G.O.A.T
+234
Superstar
Okay
Suddenly
Dejavu
Professor Peller
Santorini
247
Apala Interlude
Albert Einstein
Trumpet
Amdallah
Love Is War
Bamishe (Freestyle)
Ogochukwu
Big Vibe
Catalyst
Mario Kart
C Major
BD Baby
Casablanca
Ogo
Bullion Van
Anybody
Karma
Go Low
Over Sabi
12:07
Money Matter
Hat Trick
Shaolin
Bad Type
Man Of The Year
Fuji Interlude
Lagos
On God
Billion Dollar
Highlife Interlude
Dia Fada
Abu Dhabi
Different Pattern
Kun Faya Kun (Be And It Is)
Hushpuppi
Flakky
Saro
90's
Ten
Cana
Professor
Ife
Macho
Songs Featuring Seyi Vibez
No songs found for the featured artist: Seyi Vibez