Yeah-yeah, oh-woah
Woah-woah, woah-woah, woah
Oluwaloseyi oh
Vibez
What we do everyday, we like to feel hi-ray
Ghetto boys we dey, we pray for better days
Our government act like say dem no dey see the pain
See my people sufferin', who am I to blame?
Dem popo burst the place, everybody run away-ay
As omo ogbon you must to watch to pray
When I see my fellow brothers, I go run you late
But this kind life I no understand again
Me I like to poly, I dey always dey my lane
You aren't in my shoes so you can't feel my pain
I was a bad boy, I had to change my way
I've been waitin' all mi life, I no fit to wait again
I do this for my people, do it for the culture
Every other man dem kill redemption
The last I saw you preach, you really fucked up
All I want is money, you gon' see me bus stop soon
Shebi na man kill man na na
For my country, we don tire na na
Reason why, some dey ganja na na
We can't come and die
We gats survive
Shebi na man kill man na na
For my country, we don tire na na
Reason why, some dey suffer na na
They can't come and die
We gats survive
Ghetto boys, we dey (we dey kanpe)
Every-Every other day (we dey kanpe)
No matter wetin dem dey do (we dey kanpe)
We dey kanpe, we dey kanpe
Ghetto boys, we dey (we dey kanpe)
Every-Every other day (we dey kanpe)
No matter wetin dem dey do (we dey kanpe)
We dey kanpe, we dey kanpe
Everyday, we like to feel hi-ray

Other Lyrics by Seyi Vibez
Migos
Today
Loml
God Sent
For The Gods
Kingdom
Bank Of America
Manchester
Shazam
Para Mode
Doha
Chance (Na Ham)
NSNV
Blacka Rhythm
IQ
Para Boi
Darling
Gangsta (Remix)
Save Me
Psalm 23
Alaska
IG Story
Shine
Happy Song
Pay Day
Gangsta
All The Time
G.O.A.T
+234
Superstar
Okay
Suddenly
Dejavu
Professor Peller
Santorini
247
Apala Interlude
Albert Einstein
Trumpet
Amdallah
Love Is War
Bamishe (Freestyle)
Ogochukwu
Big Vibe
Catalyst
Mario Kart
C Major
BD Baby
Casablanca
Ogo
Bullion Van
Anybody
Karma
Go Low
Over Sabi
12:07
Money Matter
Hat Trick
Shaolin
Bad Type
Man Of The Year
Fuji Interlude
Lagos
On God
Billion Dollar
Highlife Interlude
Dia Fada
Abu Dhabi
Different Pattern
Kun Faya Kun (Be And It Is)
Hushpuppi
Normally
Flakky
Saro
90's
Ten
Cana
Professor
Ife
Macho
Songs Featuring Seyi Vibez
No songs found for the featured artist: Seyi Vibez