(Run, run)
(Queisamonsta y'all)
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki'gbe o wa'le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me "Bye-bye", ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah-eh
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K'alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K'oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K'alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
(Vibe boy)
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
Other Lyrics by Seyi Vibez
Migos
Today
Loml
God Sent
For The Gods
Kingdom
Bank Of America
Manchester
Shazam
Para Mode
Doha
Chance (Na Ham)
NSNV
Blacka Rhythm
IQ
Para Boi
Darling
Gangsta (Remix)
Save Me
Psalm 23
Alaska
IG Story
Shine
Happy Song
Pay Day
All The Time
Better Days Freestyle
G.O.A.T
+234
Superstar
Okay
Suddenly
Dejavu
Professor Peller
Santorini
247
Apala Interlude
Albert Einstein
Trumpet
Amdallah
Love Is War
Bamishe (Freestyle)
Ogochukwu
Big Vibe
Catalyst
Mario Kart
C Major
BD Baby
Casablanca
Ogo
Bullion Van
Anybody
Karma
Go Low
Over Sabi
12:07
Money Matter
Hat Trick
Shaolin
Bad Type
Man Of The Year
Fuji Interlude
Lagos
On God
Billion Dollar
Highlife Interlude
Dia Fada
Abu Dhabi
Different Pattern
Kun Faya Kun (Be And It Is)
Hushpuppi
Normally
Flakky
Saro
90's
Ten
Cana
Professor
Ife
Macho
Songs Featuring Seyi Vibez
No songs found for the featured artist: Seyi Vibez