You're out in my party
What are you drinking, what are you smoking?
You say you wanna turn up
You at the right place, count yourself lucky
See I am grateful for life mi o gara turkey
Turkey nla!
Turkey nla!
You know we want all the smoke, you know we are talking loud
Thank God say we no de six feet under
As you see me
Nothing nothing really really bothers me
And I no dey form Pablo Richie ọga
Me gwan know who's getting fucked up here with me all night
With me
Girl, I'm party monster (Oh oh ohhhh)
Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh)
Where are you parking your car? (Oh oh ohhhh)
Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh)
Girl, I'm party monster (Oh oh ohhhh)
Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh)
Where are you parking your car? (Oh oh ohhhh)
Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh)
Bi ti Ronaldinho
Girl, I dey ball, you know o
Say you for let me know (Ouuwoh)
If I fit take control (Oh no)
More like abasi mbok
Make she no kill my vibe e o
No make my party dull (Ouuwoh)
K'Ọlọrun ma jẹ a r'Eṣu, no
Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you
Cos anything you want wey no dey, I go get am for you
Ma jẹ kẹnikẹni lọ sọ pe, I no get love for you
Cos anything you want wey no dey, I go get am for you
Je, je, je, je, je, je, je
O ni ikebe nla
Wa n'bi ma lọ sa
Baby onyeoma, nma ma, nma
Kpadukpadupa
Cos I'm party monster (Oh oh ohhhh)
Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh)
Where you dey park your car? (Oh oh ohhhh)
Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh)
Ooo, party monster (Oh oh ohhhh)
Na here you go catch me off guard (Oh oh ohhhh)
Where you dey park your car? (Oh oh ohhhh)
Na your head you go carry go house (Oh oh ohhhh)
Oooo
Other Lyrics by Ruger
Nine
Blue
Make Way
Give Away
Warning
Yekpa
Jonzing Boy
Dudu
Not Done
Bae Bae
Wish You Well
BoyToy
Runaway
Ilashe
WeWe
Monalisa
Toro
Jay Jay
Bienvenue
Bun Bun
Hell Cat
Dior
Abu Dhabi
Luv Again
Bounce (UK Remix)
Calculate Love
Useless
Bounce
99
Asiwaju
Likely
Rub Minds
BlownBoy Anthem
Island Girl
Toma Toma
Red Flags
Ashana
Tour
Addiction
Girlfriend
Champion
Romeo Must Die (RMD)
POE
Dear Ex
Holy Ground
Snapchat
Kristy
All My Days
Ruger
I Want Peace
REIntroduction
Bow
Muah (Soulmates)
Songs Featuring Ruger
No songs found for the featured artist: Ruger