Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
I like wetin I like
I get nine lives e don nearly finish
But I go chop you drink tumbo on top
If I perish I perish
Shey you dey hear me
Be like say I don get wish, hmm
I wan carry all the kele comot
Be like say I selfish
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
I like wetin I like
I get nine wives but e never do me
I go like to add Lovett, Kiki, Valentina and Funmi
Shey dem dey do me
She bring her lawyer come sue me
I carry you come my section you no wan knack
Odabipe you stupid
I loose concentration
Concentra' concen'
Wetin you do me so
Shalaye shala'
Hmm, ah, for your information
Komope komo
Leave your Bobo
Sit down on top my lap
Make your big baka land for inside my car
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Omoge balance
Joko
Make I knack am
Tonto
One drag of choko
Omo I lose balance
Poco
Rugerlaba
Rugerlaba
Rugerlaba
Oh, yeah
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba)
Oh, yeah
Oh, yeah (Rugerlaba, Rugerlaba)
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Ruger!
Other Lyrics by Ruger
Blue
Make Way
Give Away
Warning
Yekpa
Jonzing Boy
Dudu
Not Done
Bae Bae
Wish You Well
BoyToy
Runaway
Ilashe
WeWe
Monalisa
Toro
Jay Jay
Bienvenue
Bun Bun
Hell Cat
Dior
Abu Dhabi
Luv Again
Bounce (UK Remix)
Calculate Love
Useless
Bounce
99
Asiwaju
Likely
Rub Minds
BlownBoy Anthem
Island Girl
Toma Toma
Red Flags
Ashana
Tour
Addiction
Girlfriend
Champion
Party Monster
Romeo Must Die (RMD)
POE
Dear Ex
Holy Ground
Snapchat
Kristy
All My Days
Ruger
I Want Peace
REIntroduction
Bow
Muah (Soulmates)
Songs Featuring Ruger
No songs found for the featured artist: Ruger