You gotta know what you're doing
We coming off a world tour
We killing shit, global
Let niggas know Ru
Coz it's like I don't think they understand
If you no see am happen na story
Don't ruin my day for me
I ain't got no time on my Rollie, hmm
As I no see who go help me dey roll my kpoli
I'm guessing we're done, call it a night, no be so or die, I'm sorry my jolie
Jolie oh oh oh oh
Man too blessed and you know
And when you mention my name all the girls go down
Man used to trek on the road
Now I got wheel options so hard to choose one
All ah globe the girls dem know
How much I care for dem
Shey you hear say
London girls chop me like Nando's
Hear me well when I say
O ti lọ
It's far gone like a hell cat on a free road
O di ọla
If you see me again be like say you see ghost
O ti lọ far
Say she wanna get back with a brother
Ọmọ I've gone far
Hell yeah
I told niggas we ain't playing games
Test us and you'll see we are the chosen ones
Why it's like
I can't lie
I don't even know how to explain it
It's mad
Where una dey?
Where una dey, yeah yeah
For my front repeat wetin you say
Coz na my dey I dey jẹjẹ
Before you match my tail
Wọn ma ba mi wa ẹ dele, yeah yeah
But for now I dey LA
When I'm back they're dead
(Pree dat)
You want my dark side
What you seek you go find
Line between peace and war tiny
Either I don't go at all or go hard
Extreme measures I'll take won't let you go lad
Pray that I won't take this matter to heart
Every day steady listen to my soul rant
Swear you don make your bigger bro mad
You don't want to go that route yeah ah
If you no see am happen na story
Don't ruin my day for me
I ain't got no time on my Rollie hmm
As I no see who go help me dey roll my kpoli
I'm guessing we're done
Jolie oh oh oh oh
Man too blessed and you know
And when you mention my name all the girls go down
Man used to trek on the road
Now I got wheel options so hard to choose one
All ah globe the girls dem know
How much I care for dem
Shey you hear say
London girls chop me like Nando's
Hear me well when I say
O ti lọ
It's far gone like a hell cat on a free road
O di ola
If you see me again be like say you see ghost
O ti lọ far
Say she wanna get back with a brother
Ọmọ I've gone far
Hell yeah
Other Lyrics by Ruger
Nine
Blue
Make Way
Give Away
Warning
Yekpa
Jonzing Boy
Dudu
Not Done
Bae Bae
Wish You Well
BoyToy
Runaway
Ilashe
WeWe
Monalisa
Toro
Jay Jay
Bienvenue
Bun Bun
Dior
Abu Dhabi
Luv Again
Bounce (UK Remix)
Calculate Love
Useless
Bounce
99
Asiwaju
Likely
Rub Minds
BlownBoy Anthem
Island Girl
Toma Toma
Red Flags
Ashana
Tour
Addiction
Girlfriend
Champion
Party Monster
Romeo Must Die (RMD)
POE
Dear Ex
Holy Ground
Snapchat
Kristy
All My Days
Ruger
I Want Peace
REIntroduction
Bow
Muah (Soulmates)
Songs Featuring Ruger
No songs found for the featured artist: Ruger