BeatByte

Loading...

Home / Album / The Chairman /

The Middle

The Middle

By

M.I Abaga

Ft

IJ,

Olamide

Ma nigga, just dey your lane
No send anybody ma nigga
Just dey do your thing, no mind them
They go talk anyhow, they go dey do anyhow
But na you get yourself, you understand?
Focus, hustle

[Hook: IJ & Olamide]
Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle

Baddo! won lon beef me, e fi won le mon bo
Lala to roke, ile lon bo
Won lon beef me, e fi won le, mon bo
Lala to roke, Ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
[Verse 1: M.I Abaga]
Nothing mankind no go ever see
Even Jesus Christ hated by the pharisees
Critics go con-go like the DRC
I just dey my lane like the BRT
That’s why they hating on me, but I stay very calm
Cos I dey tink am like De Rica
See ma nigga for Bariga and Gbagada
If it’s M Abaga brother, dem dey feel me like Jerry Can
Who be best rapper, omo it all depends
I’m not the one to ask, ask number two to ten
And if you no dey rap no ever make rap
Because Cat sabi swim, that no mean say e be Catfish
If you mention M for any top ten, we gon have a problem
We gon have a talk men
I might be the greatest you’ll ever see
We can agree to disagree, leave am for middle let it be nigga

[Hook: IJ, Olamide]
Shebi you no think say I be bad guy
But me I know say I be bad guy
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
You and your niggas no dey feel me
But I get niggas wey dey feel me
Make we just leave am for middle
Just leave am for middle
Baddo! won lon beef me, e fi won le mon bo
Lala to roke, Ile lon bo
Won Lon Beef Me, E Fi Won Le, Mon Bo
Lala to roke, Ile lon bo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo
Bere mi, everyday mon ball
Bad guy, bere lowo sumbo

[Verse 2: Olamide]
Competition si, opposition si
Bi awon to shey Hip Hop nigba television si
Won form bad guy, ammunition si
Awa’n flow so easy, awon fi isan si

Yea, father Abraham had many sons
But bread winner la wa, so fun won kan gbenu soun
Awon form superstar, awon shine bi sun
Awon shey ti animal to escape ninu museum
So ori buruku o ba yin ja, eyin ati ta le jon ja?
Emi ekun bi ti abija, were to ni manager
You and your crew in the club e dabi Power Ranger
Won de da were yin mo leko, won damo ni Bodija
Eyin omode yi man be e efe blow bi banger
Oun o lu o bante o mo M.I Abaga
Se le ma kako kako bi eja roundabout
Won fe bawa beef bawo what the fuck you talking bout
[Verse3: LJ]
Won gba pee mi ni bad guy, awon temi won mo pe emi ni bad guy
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin
Awon temi won komi je oh, awon baby won je mi je oh
E ja a sole si arin, e ja a sole si arin

[Verse4: M.I Abaga]
Omo na dem know, na so the thing go
It’s why I got to move fast, never think slow
Cos hate is so deep, so even when I sleep
I no dey close eye, last last na chinco
Since '07 I've been spitting fire fam
Bars, complex, the concept's me diagram
I’m the textbook, the rest live to war me
Do it really surely for the fans who really adore me

Shawty leave me as you see me, leave me how you see me
Abi I no go make am if you say you no go feel me?
Six years running I’m the best rapper ever living
Respect to those before me, I’m the best that ever did it
But make I just dey my middle
Make dem still dey talk say M.I no ssabi riddle
Frying pan know say him black pass kettle
But who dey make noise pass we no go ever settle. nigga

Other Lyrics by M.I Abaga

Short Black Boy

Parable

Craze

Anoti

Undisputed

NotJustOk/Savage

You Rappers Should Fix Up Your Lives

Jehovah

Sunrise

Jungle

Pray For The Crown

You are like melody, my heart skips a beat

Blaze

The Beginning (Nobody)

Random Guy Buying Blaze

The Last Cypher

Beef

Millionaira Champagne

The self evaluation of Yxng Dxnzl

The Trinity

Anybody

Human Being

Fast Money, Fast Cars

Snapchat Vs Facebook

Fame Shit

Beg

Talk About It

Slow Down

Wheelbarrow

Remember Me

An Outrageous Intro Starring the President

The Crew

The Lion

Do I Move You

Prelude

The Guy

Head Of The Family

The Inside

Groupie

Stop never second guess yourself

Money

Number 1

The Front Door

The Hate

One Naira

All Falls Down

Popping

Chasing Designers

Soldier

Your Father

The Box

Brother

The Tribe

The Blood

The Warrior

Receipts

Plus 254

Export

Oil

Forever

Mine

Wild Wild West

Love never fails, but where there are prophecies love will cease to remain

Yours

Loving Me

Epic

Soft Like Tony

Another thing! Do not be a groupie

One Way

Sedi

Represent

The Finale

Slow

Sex Love BS

The Love Song

Crazy

My Head My Belle

Hustle

Lekky

Kososhi

Crowd Mentality

Numbers

Enemies

N’Otis

On Code

Area

The Sacrifice

Fears

The End / The Chairman

Playlist

Always Love

Badman Size

Action Film

More Life

Flower

Soup

+_

Bigger

Wats D Level

Do You Know Who You Are? Take Some Time and Meditate On You

Everything I Have Seen

Jiggy

Everything

I believe in me, you should too, believe in you

Last night I had a dream about a hummingbird

6 Foot 7 Foot Freestyle

Monkey

Sunset

Bad Belle

Shekpe

Safe

Eyes

The Commandment

The Viper

Daddy

Rich

Nobody

Teaser

Black Bill Gates

Coming Home

Superhuman

A Short Discussion

Imperfect Me

Bullion Van

Songs Featuring M.I Abaga

No songs found for the featured artist: M.I Abaga

Most Viewed Lyrics