My belle o, my head o (4x)
Verse 1:
Mommy don’t cry
Imma make sure you say we no die
Imma go hussle and we go try
Hunger hook man for neck, shey na bowtie
Whatever it takes, me I no shy
If na heaven food dey, make we go sky
E better now make I sit down, make I no try
I go even buy ticket make we both fly
Mama, if it means say, make I turn slave, kuta kente
Anything just to make clean pay
You never see food chop since Wednesday
Make I wash car, sell gala, shine shoe
Shey na work, anything I no mind do
I go do better work, even times two
Cos it’s not easy, it’s not easy, it’s not easy
(Repeat chorus)
Verse 2
Chale, no vex
Anything for your boys, make we go flex
No work make we do, so no cheques
Aaah We sef wan rock Rolex
Do something for your boys, we are loyal
You be king, you be chief, you be royal
Alaiye you go scatter them total
International star, no be local
Eh ha
If we get work, wey go bring better food make we take chop
No be road we for stand, we for dey shop
If for say things connect like we network
If for say school fees dey, we for dey class
You sef no say warri no dey carry last
But as things dey na, we no fit chop grass
At all at all, nah him bad pass
(Repeat chorus)
Bridge:
Naija people, just surviving
Okada riding, police bribing
Pastor preaching, pay your tithings
School fees paying, food providing
Impure water, no electric
So much traffic, see the life is hectic
Sewage leaking, there’s air pollution
Rats are everywhere, no solution
Roads with potholes, people dying
All the bastards politicians lying
University, degree pursuing
Fuel scarcity, people queuing
Black market, petrol impurity
Armed robbery, there’s no security
Fuel prices, Niger delta
Religious crisis, then no shelter
Verse 3
Oga stop there
Abi u never see road block here
Na we be the police search and stop here
If you wan pass son gotta drop here
U no dey see gun abi u no well
If you form actor, u go go cell
See behind counter, no be hotel
You go do 3 nights before u go bail
But if you want move
You sef know wetin you suppose do
Do am quick quick make I no expose you
Nyem something make I hold or I’ll hold you
Hey Sergeant Collins, make you come check
Search am quick, search him bag and him pocket
Any exhibit wey we come get
Then alarm go blow on una trumpet
Other Lyrics by M.I Abaga
Short Black Boy
Parable
Craze
Anoti
Undisputed
NotJustOk/Savage
You Rappers Should Fix Up Your Lives
The Middle
Jehovah
Sunrise
Jungle
Pray For The Crown
You are like melody, my heart skips a beat
Blaze
The Beginning (Nobody)
Random Guy Buying Blaze
The Last Cypher
Beef
Millionaira Champagne
The self evaluation of Yxng Dxnzl
The Trinity
Anybody
Human Being
Fast Money, Fast Cars
Snapchat Vs Facebook
Fame Shit
Beg
Talk About It
Slow Down
Wheelbarrow
Remember Me
An Outrageous Intro Starring the President
The Crew
The Lion
Do I Move You
Prelude
The Guy
Head Of The Family
The Inside
Groupie
Stop never second guess yourself
Money
Number 1
The Front Door
The Hate
One Naira
All Falls Down
Popping
Chasing Designers
Soldier
Your Father
The Box
Brother
The Tribe
The Blood
The Warrior
Receipts
Plus 254
Export
Oil
Forever
Mine
Wild Wild West
Love never fails, but where there are prophecies love will cease to remain
Yours
Loving Me
Epic
Soft Like Tony
Another thing! Do not be a groupie
One Way
Sedi
Represent
The Finale
Slow
Sex Love BS
The Love Song
Crazy
Hustle
Lekky
Kososhi
Crowd Mentality
Numbers
Enemies
N’Otis
On Code
Area
The Sacrifice
Fears
The End / The Chairman
Playlist
Always Love
Badman Size
Action Film
More Life
Flower
Soup
+_
Bigger
Wats D Level
Do You Know Who You Are? Take Some Time and Meditate On You
Everything I Have Seen
Jiggy
Everything
I believe in me, you should too, believe in you
Last night I had a dream about a hummingbird
6 Foot 7 Foot Freestyle
Monkey
Sunset
Bad Belle
Shekpe
Safe
Eyes
The Commandment
The Viper
Daddy
Rich
Nobody
Teaser
Black Bill Gates
Coming Home
Superhuman
A Short Discussion
Imperfect Me
Bullion Van
Songs Featuring M.I Abaga
No songs found for the featured artist: M.I Abaga