BeatByte

Loading...

Who Go Pay

By

Falz


Sh' awon boys yen ti quantify
Elo lo wan be? Couple milli, must be nice (it must be nice oh!)
Awon ti e lo Dubai
Won lo Yankee, Shebi private yen le fly
You don't like to publicize all the time
It's horrible for your disguise, it's your demise
You dey cough am, you dey drop kpa, you dey ball
Dem dey gulp am, dem dey want am, dem dey rush

Na your cross
Na your floss
In a minute e go burst
Na your loss
Ka lo church
Ka lo mosque
Ka ma shebi p'a mo God
Ka ma dodge

Iwo ti di Don, o ti ra Chanel
O ti count awon babes to le ma challenge
I dey lock up I dey mind myself
Make I no dey caught up in this wild affair
I swear

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

Gba gba gba gbagbe
Two hundred million dollars on my
Who want dey count all the cash omo gbagbe
She say make I press ten meter
Carry her go Zanzibar ka lo jaiye
Eja nla show dem ah plaster
Cho Cho Cho show working e ma lo le eh
Aye many lo de n lo
Many many so far gone

Won mu coco
Won la Molly
A night for the boys and
One for daddy
Mushroom nko? Iyen na be ni be
How many puff puff pass ni Lekki
Stop it
Sho l'owo to fe na
Only you dey chop owo Cubana
Owo Bourdillon
Owo Efeleme
O tun gba musician money

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

No go talk wetin no good oh
Try carry face when dem pass Oga no look oh
Who dey streetwise yato si who know book oh
Who get money pass no be by who told you so

No go talk wetin no good oh
Try carry face when dem pass Oga no look oh
Who dey streetwise yato si who know book oh
Who get money pass no be by who told you so

Dem just want blow now now and dem want do show
What shall it profit a man if he no fit pose?
Dem carry you where you no know
Oga no gree go
No gree oh, even awoof no free o

Ah throwing money like it's confetti (eh)
O wan le when you go come spend it
If peace of mind don dey want threaten
By that time I don commot setting

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

Pekele pekele
Arugbo je gbese
Ta ni o san
Ta ni o san

Other Lyrics by Falz

Show You Pepper

Ello Bae

Bahd Baddo Baddest

Squander

Baby Boy

Something Light

Jeje

Next

Karishika, Pt. 2

My People

Pull Up

Everybody (Thank You)

Clap

Marry Me

La Fête

Polished

406 Na D Code

Workaholic

Another Me

Want To

Follow Follow

Ice Cream

Jessica

Safe

All Night

Chardonnay Music

This Is Nigeria

Tender Love

Sweet Boy

I Do It

Knee Down

Kabiyesi

One Trouser

Johnny

Brother's Keeper

Shake Kaka

Owa

Yakubu

Roger Milla

Inside

Talk

Way

Senator

Cinderella

Currency

Parampe

Hypocrite

The Lamba Song

How Many

Gentleman

Paper

Love You Pass

Enough

Body Language

My Money

Bon Soir

Le Vrai Bahd Guy

E No Finish

Celebrity Girlfriend

Soldier

Amen

Operation Sweep

Gerrarahere

Girls

Cool Parry

Chop The Life

Loving

Popping Tonight

Regards To Your Mumsi

Wazup Guy

Soupé

Boogie

Foreign

Bop Daddy

Mid-flight Announcement (Skit)

Woman

Soft Work

Beautiful Sunflower

Confirm

Alakori

Alright

Shake Your Body

Karishika

Get Me

Chemistry

Mercy

After All Said and Done

O Pari

Child Of The World

Ndi Ike

Wehdone Sir

Songs Featuring Falz

No songs found for the featured artist: Falz

Most Viewed Lyrics