Hmnnn
Yekpa!
Aha
Okay now
We are about to enter into a spiritual dimension
If you are ready let me hear you say
Yeah yeah
(Okay I want you to clap like this)
You do me wrong I tell you God bless
My mama say make I put love first
Pastor say make I avoid sex
Say devil dey use am fall men
Who don kpai no fit come back tell us say
Omo na all these thing wey I see when I shut eye
E be one shot, e be one life
Don't know what's wrong, don't know what's right
Once e don burst, once dem off light
You go know, you no fit get back the lost time
I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan
Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life (Chop the life)
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life (Chop the life)
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life (Chop the life)
(Chop the life)
Oya! Pelu Laide, pelu Tola
Pelu, Pelu Salewa, pelu Bola
Pelu, Pelu mini skirt ninu summer
I dey come, na mechanical, I go work am
Ah, Dem go dey work
Dem go dey rush
Why you dey talk like say you geti choice
No be because you read primary four
Wey you go see to chop
You better work, e rough o
Oo which kind life wey we come bayi
Big plans, big strife
Live life just to give life
When e ripe and e reach time
You go sleep tight
I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine
What's the plan
Sun go shine
Boys go vibe
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life
It's on tonight
Pour some wine (Chop the life)
Boys go vibe (Chop the life)
Time go fly
Some things sure for life
I go dey chop the life (Chop the life)
(Chop the life)
I go dey chop the life
(Chop the life)
(Chop the life)
(Chop the life)
(Chop the life)
Other Lyrics by Falz
Show You Pepper
Ello Bae
Bahd Baddo Baddest
Squander
Baby Boy
Something Light
Jeje
Next
Karishika, Pt. 2
My People
Pull Up
Everybody (Thank You)
Clap
Marry Me
La Fête
Polished
406 Na D Code
Workaholic
Another Me
Want To
Follow Follow
Ice Cream
Jessica
Safe
All Night
Chardonnay Music
This Is Nigeria
Tender Love
Sweet Boy
I Do It
Knee Down
Kabiyesi
One Trouser
Johnny
Brother's Keeper
Shake Kaka
Owa
Yakubu
Roger Milla
Inside
Talk
Way
Senator
Cinderella
Currency
Parampe
Hypocrite
The Lamba Song
How Many
Gentleman
Paper
Love You Pass
Enough
Body Language
My Money
Bon Soir
Le Vrai Bahd Guy
E No Finish
Celebrity Girlfriend
Soldier
Amen
Operation Sweep
Gerrarahere
Girls
Cool Parry
Loving
Popping Tonight
Regards To Your Mumsi
Wazup Guy
Soupé
Boogie
Foreign
Bop Daddy
Mid-flight Announcement (Skit)
Woman
Soft Work
Beautiful Sunflower
Confirm
Alakori
Alright
Shake Your Body
Who Go Pay
Karishika
Get Me
Chemistry
Mercy
After All Said and Done
O Pari
Child Of The World
Ndi Ike
Wehdone Sir
Songs Featuring Falz
No songs found for the featured artist: Falz