Ya Ya Ya Ya Ya
It's LA ohh
Have you ever seen ah brother sweeter?
I don't want to say that I'm proud I'm better
Have you ever seen a brother better?
Plus a likkle mix of Drake and Jigga
The boy is sweeter
Hotter tha fire
Gbe na wo
Borna man sinner
Give three point knock out
When we fighting
Gbe na wo
Michael Tyson
Give dem like Roger Milla
Smackdown like John Cena
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Give dem like Roger Milla
Smackdown like John Cena
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Young Jay Jay Okocha
Streets on lockdown
Three punch knockout
Deez hulk hogan
You no greet e chairman?
Dis not proper
See this 5 acre
This my compound
Giddem Roger Milla still I'm Nelson Mandela
Young Thomas Sankara o de je ka joma fera
Jeka jo ma jiggy Balon D'or yen sure ju
Head game yen de jo ti Mutiu Adepoju
And I don't miss a thing, Steph Curry with the shots
Shey dem say dem follow drag, story for the gods
Oya show me your report, wetin you record?
Me I tell Amaka make she wait me for resort
Take her girlies make dem come together
Three, four, the more the berra
Do anything foul te ba, referee go call pena
You go shopu redcard and stop to dey see young Fela
You go shopu redcard and stop to dey see big baller
Give dem like Roger Milla uh
Smackdown like John Cena uh
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Give dem like Roger Milla uhh
Smackdown like John Cena uh
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Give dem like Roger Milla la la
Living it up lavida da da da
Drimble everybody pata pata
Won wa mi l'America fine boy
When I come I pull up in a van you no see?
When I come I pull up with a clan who dey there?
That your girlie say that she's a fan you no hear?
She want make I give am superman yekpa!
Clear the ground helicopter want to land e want to land
Time to bounce enter motorcar motor car
Match the gas, oya driver wind the glass wind the glass
Make dem dey see say their papa dey pass
Dem no dey study the course you no fit find the subject never
Everytime tear rubber like it's rough sex ahh
Everytime straight murder im the suspect ya
Big juice big baller, now im wanted
Give dem like Roger Milla uh
Smackdown like John Cena uh
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Give dem like Roger Milla uh
Smackdown like John Cena uh
Free dem like Saraphina uh
Ya ya ya
Iyo yo yo
Other Lyrics by Falz
Show You Pepper
Ello Bae
Bahd Baddo Baddest
Squander
Baby Boy
Something Light
Jeje
Next
Karishika, Pt. 2
My People
Pull Up
Everybody (Thank You)
Clap
Marry Me
La Fête
Polished
406 Na D Code
Workaholic
Another Me
Want To
Follow Follow
Ice Cream
Jessica
Safe
All Night
Chardonnay Music
This Is Nigeria
Tender Love
Sweet Boy
I Do It
Knee Down
Kabiyesi
One Trouser
Johnny
Brother's Keeper
Shake Kaka
Owa
Yakubu
Inside
Talk
Way
Senator
Cinderella
Currency
Parampe
Hypocrite
The Lamba Song
How Many
Gentleman
Paper
Love You Pass
Enough
Body Language
My Money
Bon Soir
Le Vrai Bahd Guy
E No Finish
Celebrity Girlfriend
Soldier
Amen
Operation Sweep
Gerrarahere
Girls
Cool Parry
Chop The Life
Loving
Popping Tonight
Regards To Your Mumsi
Wazup Guy
Soupé
Boogie
Foreign
Bop Daddy
Mid-flight Announcement (Skit)
Woman
Soft Work
Beautiful Sunflower
Confirm
Alakori
Alright
Shake Your Body
Who Go Pay
Karishika
Get Me
Chemistry
Mercy
After All Said and Done
O Pari
Child Of The World
Ndi Ike
Wehdone Sir
Songs Featuring Falz
No songs found for the featured artist: Falz