Level up your playlist with the lyrics to "Small Boy" by Berri Tiga. Read them now on BeatByte.com.ng.
"Small Boy" lyrics
I don come with another oneNa who first get no dey really bother oh (bother oh)
Lola dey find, na my rabba oh (rabba)
I know, one day, I go hamma oh
Na the money dey my mind oh (na the money dey my mind oh)
And, I no fit vex if you wish me sapa oh
I go send am back to sender
'Cause everyday no be sallah oh
Na the money dey my mind oh (na the money dey my mind oh)
Problem shared, your matter don cast
Everybody go use you laugh
I see them, so I jump and pass
'Cause I get God, I no fit come last
Problem shared, your matter don cast
Everybody go use you laugh
I see them, so I jump and pass
'Cause I get God, I no fit come last
Everything don dey work for me
('Cause I get God, I no fit come last)
I no dey send their jealousy
('Cause I get God, I no fit come last)
My music dey travel oversea
('Cause I get God, I no fit come last)
Everything don dey work for me
('Cause I get God, I no fit come last)
Small boy wey intelligent oh
Dem wanna kpai me 'cause I be best oh (dem wanna kpai me 'cause I be best oh)
If I round you, say, na accident oh
Na only God be my evidence (na only God be my), whoa-whoa-whoa
'Cause as e be like this (like this), nobody fit to defeat (fit to defeat)
Upon all their jealousy, man, you fit dey travel oversea (uh-ahn)
Problem shared, your matter don cast
Everybody go use you laugh
I see them, so I jump and pass
'Cause I get God, I no fit come last
Problem shared, your matter don cast
Everybody go use you laugh
I see them, so I jump and pass
'Cause I get God, I no fit come last
Everything don dey work for me
('Cause I get God, I no fit come last)
I no dey send their jealousy
('Cause I get God, I no fit come last)
My music dey travel oversea
('Cause I get God, I no fit come last)
Everything don dey work for me
('Cause I get God, I no fit come last)
Other Lyrics by Berri Tiga
German Machine
Relationship
Bye Bye
Active
Bamiloke
Badagry
MMBM (Money Must Be Made)
Money Over Love
Egopiano
Looking
This Year
God
Songs Featuring Berri Tiga
No songs found for the featured artist: Berri Tiga