Turn up the volume and sing along to "God" by Berri Tiga. Lyrics streaming now on BeatByte.com.ng.
"God" lyrics
Yo xIf no be God, oh
If no be God, oh
Many, many things don sup wey my mouth no fit talk
For my eye sef water don drop
Niggas back stabbing calling it love
Some come dey play me like I be toy
Dey no dey do anything dem talk
So no go blame me no be my fault (yeah, yeah, yeah)
Say if no be God ooh
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oh
I for dey trenches without no money
If e no be God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don't expect
Right and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don't expect
Right and left to the center
When I remember
Wetin they plan for me
They want to pa-yin the boy
But omo ologo gbera tan o, na, na, na
'Cause my mama call me say eh
Na one day you go blow
Jejely cut your coat
So I dey my lane
I follow who know the road, na, na, na
Say if no be God ooh
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oh
If for dey trenches without no money
If e no be God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God oh (if e no be God oh)
Say if no be God ooh
I for don enter things wey go koba me
If e no be God oh
If for dey trenches without no money
If e no be God oh
Dem for enjoy the thing wey dey meant for me
If e no be God oh (if e no be God oh)
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don't expect
Right and left to the center
Thunder, fire whoever dey spoil name
High tension kolomental when I enter
Give them what they don't expect
Right and left to the center
Other Lyrics by Berri Tiga
German Machine
Relationship
Bye Bye
Active
Bamiloke
Badagry
MMBM (Money Must Be Made)
Money Over Love
Egopiano
Looking
This Year
Small Boy
Songs Featuring Berri Tiga
No songs found for the featured artist: Berri Tiga