BeatByte

Loading...

Bamiloke

By

Berri Tiga

Get into the rhythm with "Bamiloke" by Berri Tiga. Lyrics available now.

"Bamiloke" lyrics

I don come with another one
(Gi')
My brother, man no be God if you check from the blessings wey I dey receive (I dey receive)
Now, I no look their side 'cause I know say normally, dem dey deceive (dem dey deceive)
Me, I don pay my dues, I no dey worry 'cause I get receipt ('cause I get receipt)
So, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top (so, tell anybody wey dey find me, make dem meet me at the top)

Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay
Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke

Lonely at the top
I foh don fall if no be God (if no be God)
Me, I go leave dem, make dem talk
'Cause all their plans, e no fit work, uh-uh-uhn ('Cause all their, e no fit work)
So many do me bad, but now, dem call me back but I no 'gree (I no 'gree)
Opelope say I vigilant, enemies foh use me laugh, but I no 'gree (but, I no 'gree)

Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay
Bamiloke, I dey on top
I no fit fall, I dey okay
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke
L'oke l'oke, yeah, bamiloke

Other Lyrics by Berri Tiga

German Machine

Relationship

Bye Bye

Active

Badagry

MMBM (Money Must Be Made)

Money Over Love

Egopiano

Looking

This Year

Small Boy

God

Songs Featuring Berri Tiga

No songs found for the featured artist: Berri Tiga

Most Viewed Lyrics