[Intro]
Every time I see you girl
Mo'Hits, Don Jazzy again!
Every time I see you girl
Hey, Don Jazzy again!
[Verse 1: Wande Coal]
Every time I see you girl, you dey turn me on
If I no fit get you girl, I no go carry on
Pass me the paper, pass the crayon
Make I put your sexy body in a Deron
Girl, you're one in a million
The only one fish in my aquarium
Baby girl, don't you think that I'm very young
Age no be nothing but a number
'Cause I'ma keep, keep lovin' you girl
Never, no skip, skip lovin' you girl
Don't wanna be like other guys
Wey dey take advantage just dey
[Chorus: Wande Coal]
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yеsterday (ten-ten)
My lovе no be ten-ten
I no be small pikin oh
Trust me I no go
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
I no be small pikin oh
[Verse 2: Dr SID]
Every time I see you girl, see you girl
You give me everything that I like
If it's wrong to be loving you girl, loving you girl
Then I don't wanna be right, eh
'Cause you're my generator when they take light
I go dey shout, up NEPA if you say you'll be my wife
Na you dey bring joy to my life
If you offer me a chance you know I no go think am twice
'Cause the boys dey wish for your loving
If it's me you're giving your loving
I will never be that guy who tries to take advantage today
[Chorus: Wande Coal]
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
Trust me I no go
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
I no be small pikin oh
[Verse 3: Kayswitch]
See, what you want girl?
Audi TT drop-top
And a penthouse just to keep you on top
Bangles 'pon da wrist them look like handcuff
Me money pile up from here to Bangkok (Ladies)
You a fi need the man that strong like Hancock
By your side, at your back and even on top
Girl you look nice and your style is so top
(And me can't shout)
But me money can talk
When we walk, by your side me chest me pump up
When you go down on me, me always jump up
Salvatore Ferragamo, Gucci, Louis Vuitton
That's why me a fi sing this song
No dey
[Chorus: Wande Coal]
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
Trust me I no go
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
I no be small pikin oh
[Verse 4: D'Prince]
What's D'Prince got to do just to get with you
Don't necessarily mean I wanna sleep with you
I'm in need of a princess and I think it's you
Hmm hmm hmm hmm hmm hmm hmm
I don't need to ask my friends what they think of you
I see my future wife when I look at you
See I love you from your head to your Jimmy Choo
I'ma kiss you even if you've got the flu
See I've got what it takes to make your life easy
You know what it is, the Prince of efizzy
Never gonna see me flirting on TV, believe me
I'm not deceiving
I'm never gonna
[Chorus: Wande Coal]
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
Trust me I no go
Use you play (ten-ten)
Every day (ten-ten)
Yesterday (ten-ten)
My love no be ten-ten
I no be small pikin oh
But trust me I no go

Other Lyrics by Wande Coal
Ode Lo Like
Tur_key Nla
Been Long You Saw Me
I Know You Like It
Wanted
Check
Who Born the Maga
Who Born The Maga
Tofunmi
Genesis
Again
Kpe Paso
Oh No No
Dues
Kpono
Baby Hello
That’s Wots Up
Again (Remix)
Streets
Let Them Know
Taboo
Ballerz
Vex
Nobody Holy
Amorawa
Sho Ma Gba
3 Square Meal
Weekend
Jelly
Now It’s All Gone
So Mi So
Se Na Like This
You Bad
African Lady
Ololufe
We Ball
Sho Ja
Naughty Girl
Ever Blazin
Outro
Funkeh
Bananas
Will You Be Mine?
Tupac
My Way
Skit
Superwoman
Ebelebe
E Choke
Se Na Like This
Umbrella
Iskaba
Bumper 2 Bumper
Don't Feel Love
Go Low
Aye Dun
I Know You Like It
Adura
Make You Mine
Jabo
Se Ope
Monster
Intro
Ashimapeyin
Come My Way
The Kick
Jehovah
Same Shit
Songs Featuring Wande Coal
No songs found for the featured artist: Wande Coal