Black diamond… Eh, is Wande coal ooh
E skaba, Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi
They call me king coal
Everytime we rolling all the dough
Oya baby come close
Your butty high me like I never ever doze
Omo ele come pose
I go give you anything I no dey jonz
When I pull up in a ghost
Dem no get another choice but to dey toast
Oya baby… Na you fine pass
Sisi if you enter club nobody
Go reach you, go reach you
The way you shake that, the way you whine that
Nobody go beat you go beat it
And I know say I no go pretend
Cause you no novice
You no fit tell say you no remember
You know the story… But meanwhile
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi
Aaaah I go to call you eeh
But e never reach your time ooh
And I com still holla you eeh aah aah eeh aah
They call me wande coal, they call me omo dudu
Just because sey am from Mushin
All of dem com dey para
You see getting that money is a must
So I got get am gara
Still thanking God for blessings
And everything else na jara
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nlemi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tan mi
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Ah Awon omo buruku yen won le tanmi
Sexy ladies around the world follow my lead
To my fellows around the world follow my lead
Sexy ladies around the world follow my lead
No need to rise up person follow my lead
And I go still call you eeh
But e never reach your time ooh
And I go still call you eeh
But e never reach your time
Ashimapeyin koti kanyin
Ashimapeyin koti kanyin
Shon lawon nle mi won ti mon mi
Awon omo buruku yen won le tanmi
Huh huh, Sarz on the Beat… E skaba
Other Lyrics by Wande Coal
Ode Lo Like
Tur_key Nla
Been Long You Saw Me
I Know You Like It
Wanted
Check
Who Born the Maga
Who Born The Maga
Tofunmi
Genesis
Again
Kpe Paso
Oh No No
Dues
Kpono
Baby Hello
That’s Wots Up
Again (Remix)
Streets
Let Them Know
Taboo
Ballerz
Vex
Nobody Holy
Amorawa
Sho Ma Gba
3 Square Meal
Weekend
Jelly
Now It’s All Gone
So Mi So
Se Na Like This
You Bad
African Lady
Ololufe
We Ball
Sho Ja
Naughty Girl
Ever Blazin
Outro
Funkeh
Bananas
Will You Be Mine?
Tupac
My Way
Skit
Superwoman
Ten Ten
Ebelebe
E Choke
Se Na Like This
Umbrella
Iskaba
Bumper 2 Bumper
Don't Feel Love
Go Low
Aye Dun
I Know You Like It
Adura
Make You Mine
Jabo
Se Ope
Monster
Intro
Come My Way
The Kick
Jehovah
Same Shit
Songs Featuring Wande Coal
No songs found for the featured artist: Wande Coal