The lyrics to "Find Me" by Shallipopi are finally here. Check them out on BeatByte.com.ng.
"Find Me" lyrics
Ent...
En en Enter
They call me Shalipopi
Only one Pluto Presido
Everyday when I wake up
Money dey find me o
Before money con dey find me
Many people dey whyne me o
I work but e tire me
From seven jobs dem fire me
Na cos I dey smoke igbo
Fly like flamingo o
People never put mouth for my matter
I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye so
If you dey whyne
We many wey go vex
The kind money wey you go get
Dem go dey find you
Naim make dem dey find me o
Elon dey find me
President dey find me o
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o
Elon dey find me o
President dey find me o
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o
Find me, find me
[?] find me
Diamonds on my neck
And my wrist e icy
I'm in New York city, NYC
Curry on the beat
Cook the beat like it spicy
Nor go try me
I fit take action
Take action with my pump action
No need for any interaction
Nor dey call my phone
If nor be transaction
Wait
Nor go try me
I fit take action
Take action with my pump action
No need for any interaction
Nor dey call my phone
If nor be transaction
Wait
Everyday when I wake up
Money dey find me o
Before money con dey find me
Many people dey whine me o
I work but e tire me
From seven jobs dem fire me
Na cos I dey smoke igbo
Fly like flamingo o
People never put mouth for my matter
I go put them to rest
Where I from come nor be clear eye so
If you dey whyne
We many wey go vex
The kind money wey you go get
Dem go dey find you
Naim make dem dey find me o
Elon dey find me
President dey find me o
Governor dey find me
All of dem, dem dey find me o
Other Lyrics by Shallipopi
Billion
Rockstar
Searching 4 Me
More Than Me
Order
Aura
Afa Relax Oo
Iyo
Ballingo
Laho II
Eyo
Free Service
Dey
Ahead Ahead
Eazy
So What?
Pull Up
Like That (Bomboclatt)
HIM
Turner
Gra Gra
New Cat
Obapluto
Jonze
Wet On Me
Gbefun (Fine Shit)
ASAP
Sharpiru
Jungle
Igho
Elon Musk
Stay
Elon Musk (Remix)
Loaded
Hightension
Chokehold (Bro Code)
Power
Things On Things
Na So
Laho
Laho III
Cast
Opeuhh
Oscroh (Pepperline)
Caution (Hold Something)
100
Elon Musk (Remix)
Never Ever
Evil Receive
Ex Convict
Speedometer
Songs Featuring Shallipopi
No songs found for the featured artist: Shallipopi