Sing your heart out to "Aura" by Shallipopi. Lyrics on BeatByte.com.ng.
"Aura" lyrics
Fayaman
Only one Pluto Presido, they call me Shallipopi
Seh-seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh
Give them (Aura), too much (Aura)
Plenty (Aura), show them (Aura)
Face show (Aura), shoe shine (Aura)
Aura for aura, shoe shine (Aura)
Way
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my kpo (Kpo, what?)
Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my)
Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)
Shalli' na 'popi on point, like
Tell them make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Too much kpo leaf dey scatter my vocal
Bring my—, stay indoors, anti-social
I hope say you hear say my gbedu na global (Global)
International, local
Put the weight of the world on my shoulder (Shoulder)
Playing my life like a Poker (Eh-eh-eh-eh; Poker, ehn)
Fake smile on her face like a joker
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own (Ehn?)
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own
I be rolling my kpo (Kpo, what?)
Rolling my, rolling my blunt (Rolling my, rolling my blunt)
Too much juice no sauce (Too much juice no sauce)
Shalli' na 'popi on point, like
Tell them make dem call me
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Asisat Oshoala, Okocha aura (Aura)
Anytime I approach her (Confirm)
Give me the thing that I load her, go down
What's up? Baby, go down
Where dem dey sell the kpo, e no get banner
Big talk, Hennessy make me dey scatter
No dey cause wahala, they go stab am (Stab am)
No make me stab am with dagger (Wahala)
Put the weight of the world on my shoulder (Shoulder)
Playing my life like a poker (Eh-eh-eh-eh; Nor go dey, eh-ehn)
Fake smile on her face like a joker (Wahala)
Give them (Aura), too much (Aura)
Plenty (Aura), show them (Aura)
Face show (Aura), shoe shine (Aura)
Aura for aura, two times, aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Aura for aura, aura for aura
Na every evening my daddy dey sit down outside on e own
Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own, I be rolling my kpo (What?)
Rolling my, rolling my blunt now
Too much juice no sauce now
Shalli' na 'popi on point, like
Pluto boy got aura
Seh, seh-seh, seh, seh-seh, seh, seh-seh
Other Lyrics by Shallipopi
Billion
Rockstar
Searching 4 Me
More Than Me
Order
Afa Relax Oo
Iyo
Ballingo
Laho II
Eyo
Find Me
Free Service
Dey
Ahead Ahead
Eazy
So What?
Pull Up
Like That (Bomboclatt)
HIM
Turner
Gra Gra
New Cat
Obapluto
Jonze
Wet On Me
Gbefun (Fine Shit)
ASAP
Sharpiru
Jungle
Igho
Elon Musk
Stay
Elon Musk (Remix)
Loaded
Hightension
Chokehold (Bro Code)
Power
Things On Things
Na So
Laho
Laho III
Cast
Opeuhh
Oscroh (Pepperline)
Caution (Hold Something)
100
Elon Musk (Remix)
Never Ever
Evil Receive
Ex Convict
Speedometer
Songs Featuring Shallipopi
No songs found for the featured artist: Shallipopi