BeatByte

Loading...

Home / Album / Spotlight /

Standard

Standard

By

Reekado Banks

No more mumbling your favorite parts. Here’s your chance to lock in the full lyrics to 'Standard' by Reekado Banks. Sing it right, vibe it loud on BeatByte.com.ng.

"Standard" lyrics

[Intro]
Mavin
Standard, Standard, Standard, Standard
Another gbedu wey dey burst brain

[Verse 1]
We no dey spend on budget
Influential spending
And if I catch you for there
Omo maa se’leni
Awon temi de ti wole
Connection aiye
E je ka le won lere
E je ka le won lere
Omo gutter du’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

[Pre Chorus]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

[Chorus]
Everything wey i do is standard
Car wey i drive is standard
Girl wey i carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard

Verse 2]
Is about time to hear the verse 2 yeah
This girl aaah ye
If you dey feel me
Make you no dey kaku ye
You ready for the cruise ye
Biggy money full for the rebatan
Gat shoes, everything; no be lie, man
We aren’t trip, on stand
See, I get goons wey dey hold me down
Oya, oya, oya, you wan select am
Baby oya whine to the centre oh
Oya give them the lamba oh
Altims, oya give them instrumental oh

[Bridge]
Omo gutter du’onile
Omo gutter d’olona
E w’omo t’on ta breadi
O ti d’onile ni banana

[Pre-Chorus]
I no dey bend down select
My money plenty
I get proper connect
Influential spending

[Chorus]
Everything wey I do is standard
Car wey I drive is standard
Girl wey I carry standard
I no dey ever do sub-standard yo
I say you is standard
I say me is standard
Oya my people standard
You no dey ever do sub-standard

[Verse 3]
All my people pray, dem dey pray for blessing
All my people pray, dem dey pray for blessing
K’ori b’awa se, make we call on blessing
K’ori b’awa se, k’a le pe bi Yessy

[Outro]
Yea; yea; say Reeky Standard oh
Jazzy Standard oh
My manager is Standard oh
My brother, Barber Standard oh
Hmmm, hmmm, woi woi wohh
Woi woi wohh ehh
Ahh, Ree!

Other Lyrics by Reekado Banks

Happy Yourself

Problem

Gbagbe

Killah Whyna

Today

Olaoluwa

Dangote

Move

Turn The Lights On

Need More

Mama

Na Ur Boy

Omo Olomo

Hey Stranger

Mukutu

Biggy Man

Speak To Me

Koloba

Ladies and Gentlemen

You Dey Mad

Baby Oku

Oluwa Ni (Remix)

Rora

Katapot

People Dey

Skit

All Your Love

Change

Songs Featuring Reekado Banks

No songs found for the featured artist: Reekado Banks

Most Viewed Lyrics