Level up your playlist with lyrics to "Problem" by Reekado Banks.
"Problem" lyrics
[Intro]This gbedu is a problem!
Oya
Reeky Baby Ohh
Oya
Baby Fresh
[Verse 1]
Your problem dey for your back oh
And you wonder why boys dey follow 'round oh
Every other day they dey for your yard
Paparazi sef follow you about
Girl, when you walk down the high way
You dey make men misbehave
Girl, when you walk down the high way
Spiritual men don dey lose faith
[Chorus]
Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys them sha we go solve them
We go join 'em together and solve 'em
[Bridge]
Girl you don tire
Girl I swear I know say you don tire
Every other day every other man say them want fire
But..
[Hook]
Baby
Own that, own that
Baby, own that
You better don't drop thing yeah
Baby, own that
My baby, own that
Girl, you got a whole lot
You better dont drop thing yeah
[Verse 2]
Like Kim Kardashian
Carry front and carry am
You look like my Yarinya
I nor go mind to marry am, yeah
I'm gonna search, and I'm gonna find, and I'm gonna own that
You gonna like it
You gonna love it
When I own that
[Chorus]
Your problem is a problem
This problem is our problem
The boys dem, now we will solve them
We go join 'em together and solve 'em
[Bridge]
Girl, you don tire
Girl, I swear I know say you don tire
Oh na na na
Every other day every other man say them want fire
But...
[Hook]
Baby
Own that, own that
Baby, own that
You better don't drop thing yeah
Baby, own that
My baby, own that
Girl, you got a whole lot
You better dont drop thing yeah
Tequila makes you
Kpon kpon kpon ti kpon...
[Outro]
Own it ohh, girl you gotta own it own ohh
Girl na your problem ohhh
But we like the problem ohh
Baby oooh
I like it ohhh
Other boys love it ohhh
And we want to hold it ohhh
Slay it ohhh
I gbedu when you nail it oo
Oh yeah, onananana
Oyah
Girl you got to own it, own it, own it
Oh yeah!
Girl you got to own it, own it, own it, a own it
Slay mama...
Other Lyrics by Reekado Banks
Happy Yourself
Standard
Gbagbe
Killah Whyna
Today
Olaoluwa
Dangote
Move
Turn The Lights On
Need More
Mama
Na Ur Boy
Omo Olomo
Hey Stranger
Mukutu
Biggy Man
Speak To Me
Koloba
Ladies and Gentlemen
You Dey Mad
Baby Oku
Oluwa Ni (Remix)
Rora
Katapot
People Dey
Skit
All Your Love
Change
Songs Featuring Reekado Banks
No songs found for the featured artist: Reekado Banks