BeatByte

Loading...

Home / Album / Ukanigbe /

Timo Wena

Timo Wena

By

Mavo

It’s time to vibe hard to "Timo Wena" by Mavo. Lyrics now available on BeatByte.com.ng.

"Timo Wena" lyrics

Kilogbede 1 kilogbede 1
No more way for who no get money
No more way for who no get money
No more way for who no get money
Ouu ouu
No more way for who no get money
No more way for who no get money

Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you know say the life na circle
Abeg make them call ufeso

Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner
Shey you feel like say you be timo werner
If I'm a fisherman na your fish I wan chop
Ah
Omotena tell me what's supping seh
She ask me kilogbede shey you get condom
Shawty wanna gimme that slopppy seh
The nigga say I get consent?
The baby say iz done and said
Said and done
Comment j'mapelle francias
You pop all of my percocets
The baby say she no consent

Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you know say the life na circle
Me I no go fadonomogba
Me I no go disobey your talk
Me I no go dent
I go comot him teeth o
Shey you know belinda from obromokpopo
Me I no fit complicate your matter pass this one
Ukanigbe sabi all time you fail us
I no fit to forgot all the somonoyokpon wey you pull off
Shey you feel like say you be timo werner
You be timo werner

Other Lyrics by Mavo

No

Big Bum Bum

Ukanigbe

Kan Yan Fun

Asphalt 8

Kolomental

MONEY CONSTANT

Tumo Weto

Songs Featuring Mavo

No songs found for the featured artist: Mavo

Most Viewed Lyrics