BeatByte

Loading...

Home / Album / Ukanigbe /

Kan Yan Fun

Kan Yan Fun

By

Mavo

Unlock the lyrics to "Kan Yan Fun" by Mavo. Your karaoke moment starts at BeatByte.com.ng.

"Kan Yan Fun" lyrics


Comot body
Comot body jor
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
No more way for poor people yeah yeah
Yeah yeah

Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Shey you wan dey whine my pastor
Shey you wan dey whine my mother
Shey you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Shey you no be gamer but you play me nintendo
She say she no been intend o

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun

Say the matter no be long like that
Baby shey you know me say na big tonka
Say she know my alma-matter
Shey you know my mama matter
Na me be her first omonemegba
The matter no been long like that
Baby shey you know me say na big tonka
Shey you know my mama matter
Na me be her first omonemegba

Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
Gbe mi lu?
What me doing there?
Juju wey you do me just comot a while ago
Shey you wan dey whine my pastor
Shey you wan dey whine my mother
Shey you wan dey whine her prayer
Me I no be gamer this no be casino
Shey you no be gamer but you play me nintendo
She say she no been intend o

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (yan fun)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun

Me I no dey gbadu this your dominance
Why the baby so nonchalant
But she want me around
She can't resist my swag
Woyo woyo woyo
Baby do me solo solo
You no been want all my money
Vladmir din din din
Vladmir din din din
Vladmir din din din

Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun (ah)
All the girls legbebe
Say them call me kilogbede
Kan yan fun
Kilogbede kan yan fun
Ko mo s'ode kan fun, kan yan fun

Other Lyrics by Mavo

Timo Wena

No

Big Bum Bum

Ukanigbe

Asphalt 8

Kolomental

MONEY CONSTANT

Tumo Weto

Songs Featuring Mavo

No songs found for the featured artist: Mavo

Most Viewed Lyrics