BeatByte

Loading...

Whiskey

By

Ice Prince

Ft

Sunny Nneji


Rose
Hennessy
Me I no dey see my enemies
Rose…aii.aii
Iceprince Zamani
Sammy Gyang hey
Wanchan guy
Dan iskan guy

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
Help me say

Ah two thousand and four Bolaji was the main guy
My nigga no dey ever comot with the same tie
Fly nigga, cool Cat wey dey make friends
If Bolaji no dey the club, the party no dey make sense
In two thousand and five Bolaji don dey finish school
The graduation party bad, omo pretty cool
See the girl, them a dress like Beyonce
If Bolaji na your padi, e mean say you belong shey?
In two thousand and eight Bolaji don dey come Lag
He don dey roll among the niggas wey dey form swag
He don dey chill among the niggas wey dey pop pass
Last thing wey I hear was he was buried in a compound
Damn

Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai
Whiskey whiskey whiskey whiskey
Carry me go
Aii yai yai yai yai

All say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back

I used to know a pretty lady called Elizabeth
She been dey jand and me I never get my Visa yet
I been dey see am like the apple of my eye
Any nigga come around and we go battle till we die…yes
If na my Lizzy, omo na she wey dey come first
And I'm attracted to the booty in the long dress
So if na catwalk
When she go the Plaza
Lizzy go dey waka like say na her Papa get the complex
E never tey wey Lizzy travel go America
And then I realised America was very far….yes
All of a sudden Lizzy dey nack all the towns men
Last thing wey I hear na Lizzy burial announcement

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

[Sunny Nneji:]
Aiiya mamama eh
Mamamama eh
Mamamama eh
Mama
Aii yai yai yai
Nobody dey do you brother
You better think well
Its you and now
Only one way
Aii yai yai yai
Many people dem don go
Where dem dey?
We no know
Hey
Aii yai yai yai
Aiiya mamama eh
Mamama eh
Mamamama eh
Mama eh

Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say
Story story
We gats to give God glory
We gats to live life slowly
YOLO no dey bring life back
You hear me say

My generation
My generation
We take a girl to the room and we tell her
Baby undress yourself
YOLO
Brother YOLO no dey bring life back
True story
What an elder sees sitting down
You know the rest

Other Lyrics by Ice Prince

VIP

Successful

TLC

All Day

Magician

Jah Bless Me

Holding On

Jambo

Cartel

Bless

No Mind Dem

By This Time

Superstar

Mercy

Looking At You

Pray

Baby

Feel Good

Olowo

Owonikoko

Mr. Poe _ Mr. Ice

Shots On Shots

Calculate

Get At You

Small Small

End Of Story

Yawa Go Dey

N Word

Thank You

More

Accidentally

Intro

Replay

That Nigga

Seke

Disco

KOLO

Want It All

On My Knees

Everybody Needs

No Die Tomorrow

In A Fix

Bank Alert

Yawa

See Myself

Wassup Wassup

Juju

Oleku

Untitled

Brooklyn

In The Morning

Make Up Your Mind

Gimme Dat

Big Daddy Ice

Kpako

Hit Me Up

Raindrops (It's All Good)

I Swear

Excellency

Tipsy

My Life

Person Wey Sabi

Shakara

Can I Talk

Somebody Lied

Boss

Stars And Light

Remember (Intro)

Aboki

Feel Good (Remix)

Find You

Komotion

Olofofo

That Could Be Us

Tatabara

Songs Featuring Ice Prince

No songs found for the featured artist: Ice Prince

Most Viewed Lyrics