Ai ai ai
Sometimes I fly, sometimes I fall
Sometimes I travel round the world
Sometimes I dull
Raf nwane o, raf nwane o
I be person wey sabi, person wey sabi
I be person wey sabi, person wey sabi
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
Shey na we dey for top nobody context
See how they bad e nor dey become best
Before pikin cry shey mama go born first
Me I started with a kiosk I turn am to complex
True life story I come from J town
That's why nigga I nor dey stay down
As dem dey book the show see dem dey book the street
But them my niggas go turn am to play ground
I say o fire fire, see as my chics them maya maya
You wan carry my money waya waya, o daya daya
Got me feeling like [?]
O fire fire, see as my chics them maya maya
You wan carry my money waya waya, o daya daya
Got me feeling like [?]
Sometimes I fly, sometimes I fall
Sometimes I travel round the world
Sometimes I dull
Raf nwane o, raf nwane o
I be person wey sabi, person wey sabi
I be person wey sabi, person wey sabi
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
See from the very start the lady feeling the boy
Then I became a star she still feeling the toy
Then I became a canibal animal make this rapping
Be selling but so the critics I only give em joy
You already know, a nigga that I be
When I remember back [?]
And now it goes what and I'm never in a porshe
But I'm never like the greatest call me Mohamed
Ali
Sometimes I fly, sometimes I fall
Sometimes I travel round the world
Sometimes I dull
Raf nwane o, raf nwane o
I be person wey sabi, person wey sabi
I be person wey sabi, person wey sabi
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
Ha ha this one says Chewing gum, sweet
Na ala puto muwayin, na abedi zamani
Inugo inugo inugo asim
Chewing gum, sweet
Na ala puto muwayin, na abedi zamani
Inugo inugo inugo asim
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
O na na na na, o na na na na
O na na na na, yeeehh
Sometimes I fly, sometimes I fall
Sometimes I travel round the world
Sometimes I dull
Raf nwane o, raf nwane o
Motherfucker wey sabi, thank God
Other Lyrics by Ice Prince
VIP
Successful
TLC
All Day
Magician
Jah Bless Me
Holding On
Jambo
Cartel
Bless
No Mind Dem
By This Time
Superstar
Mercy
Looking At You
Pray
Baby
Feel Good
Olowo
Owonikoko
Mr. Poe _ Mr. Ice
Shots On Shots
Whiskey
Calculate
Get At You
Small Small
End Of Story
Yawa Go Dey
N Word
Thank You
More
Accidentally
Intro
Replay
That Nigga
Seke
Disco
KOLO
Want It All
On My Knees
Everybody Needs
No Die Tomorrow
In A Fix
Bank Alert
Yawa
See Myself
Wassup Wassup
Juju
Oleku
Untitled
Brooklyn
In The Morning
Make Up Your Mind
Gimme Dat
Big Daddy Ice
Kpako
Hit Me Up
Raindrops (It's All Good)
I Swear
Excellency
Tipsy
My Life
Shakara
Can I Talk
Somebody Lied
Boss
Stars And Light
Remember (Intro)
Aboki
Feel Good (Remix)
Find You
Komotion
Olofofo
That Could Be Us
Tatabara
Songs Featuring Ice Prince
No songs found for the featured artist: Ice Prince