Greatness
Yeah Yeah
ICON, Ladipoe
DJ Neptune
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
I dey see your head spin
You no understand why
Nobody wan send you
Nobody wan help you
Omo you need to
Bring your dreams alive again
Fire in your heart go
Burn out every doubt you get oh
Do you ever make it to the talk?
This life not turn by turn
So don't you stop eh
Will I ever make it to my prime?
Last last I be champion
So watch me rise
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
Icon
All my life I've been the underdog
I've seen the other guys
I've been the one to rise up and even all the odds
I've seen the flashy cars when I sat inside the bus
I've said yes to the boss
I've walked kilometres to get to where I dey
I've prayed for grace to cover all my day to day
I've seen the rich boys, dey flex boys
Wey go become G-boys so even dem go flex boys, ditto
Shoutout to E-money
I've seen girls getting F'ed by G-boys who knew H-money
Just because they want to say the money loud - High Money
I've seen people go to jail for dey money
Me I no go lie the journey long - Kseries
I go always proof the doubters wrong and the truth is
I fall, I rise, I dipped down many times
Thunder fire anybody wey dey try to block my shine, so
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
Uhh uhh uhh
Rise up
We go rise up again
Uhh uhh uhh
We go rise up again
Ohh ohh ohh
Rise up again ohh ohh ohh
Ohh ohh ohh (Greatness, round of applause)
Round of applause, everyone isn't whole
But the pain and sacrifice that they ignore
'Cause this blood nor sweat that drip from every pore
'Cause it's sacrifice to keys that open doors
If it's-not about the pepper, what's the point of grinding
Trying be the brand ambassador for God's timing
Everybody wanna prove it to the haters
But sometimes though it's close friends that need reminding
Heaven knows the anointing is in the flow
Even the devil knows he can never afford my soul
I play it cool, you cannot walk in the same shoes
In this life of toll-gates my nigga I pay dues
Big facts
Yeah I want the big stacks
But I do it for the legacy and impact
I didn't come this far to come this far
That's on God from the heart
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
We go rise up again
We go rise up, yeah (We go rise up, we go rise up)
Nothing go do me (We go rise up, we go rise up)
Everything go sweet oh (We go rise up, we go rise up)
(Uh uh yeah)
Nothing go hard me (We go rise up, we go rise up)
My life's on the rise oh (We go rise up, we go rise up)
(We go rise up, we go rise up)
(Uh uh yeah)
We get on our feet when dem no believe say
We go rise up again
We dey pray for grace and we believe say
We go rise up again
Tune
Other Lyrics by DJ Neptune
English Teacher
Cupid
Shawa Shawa
My World
Ololufe
Nobody
Honest
Love Potion
Wait
Lockdown
Tonight
Shayo
Ojoro
Body
Damo (Recognise)
Demo
No Body
Nobody (Icons Remix)
Grinding
Normal Day
Bienvenue
Mumu
Mia Mia
In a Way
Secret Agenda
Tear Rubber
On God
Do And Undo
Marry
Dorime
Blood & Fire
Shayo
Wait For You
Why
Too Much
Music Messiah
Do Like I Do
Emmanuella
Only Fan
In a Way
Mine
Gaza
Forever
Bembe
Lagos
Cash
Tomorrow
Nobody (Amapiano)
Sisi
Twerk It
Ou LaLa
Rolling
Abeg
So Nice
Morning
Recipe
For You
Isolate
Count Your Blessings
Friday
Songs Featuring DJ Neptune
No songs found for the featured artist: DJ Neptune