BeatByte

Loading...


Greatness
(Sig')
Mm-mmm, mm-mm, mm
(Signal)
'Pon deck
DJ Neptune, hit me

Oya, romance me (feed me 'til I belleful)
Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo)
All the bills on me (because the pocket heavy too)
And I must shine my 32 when I see your bawa
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)
Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)

You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah)
Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)

You sef know say you bad
You dey overtake
I get sugar to give oh
Come and chop my cake oh
Ɔdɔ, nothing do you
Nobody do reach you
Oya, gimme small
No dey denge pose, ah-ayy

Critically, nobody fit do you like me
Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it
Whine to the bass, make you injure me
Go in, go in, go in
The pop we dey pop, e no get limit
Baby, you can sit down on my face
I go give you time that you gave me, yeah
Making me fall again (again)
Me, I go come again (again)

Anytime you call my name (my name)
I go answer, ayy (answer, ayy-ayy)
Body wey get power, ayy (ah-ayy)
Na water bam-bam, ayy (omi)
Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh)
And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka

Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka
You, you fine from your head to your shoe
Wetin you want, I go do
Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh)
Ye, carry your matter for head
Ọmọge, you scatter my brain
Na love I dey love, I no be mumu, waka

Yeah-uh, yeah-uh (greatness)
Yeah-uh, yeah-yeah
Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh

DJ Neptune
'Pon-'pon me
Joe', Joeboy 'pon deck
Baddest
Joeboy 'pon deck
Joe', Joeboy 'pon deck
Joeboy 'pon deck
Sounds of Neptune

Other Lyrics by DJ Neptune

English Teacher

Cupid

Shawa Shawa

My World

Ololufe

Nobody

Honest

Love Potion

Wait

Lockdown

Tonight

Shayo

Ojoro

Body

Damo (Recognise)

Demo

Rise Up

No Body

Nobody (Icons Remix)

Grinding

Normal Day

Bienvenue

Mia Mia

In a Way

Secret Agenda

Tear Rubber

On God

Do And Undo

Marry

Dorime

Blood & Fire

Shayo

Wait For You

Why

Too Much

Music Messiah

Do Like I Do

Emmanuella

Only Fan

In a Way

Mine

Gaza

Forever

Bembe

Lagos

Cash

Tomorrow

Nobody (Amapiano)

Sisi

Twerk It

Ou LaLa

Rolling

Abeg

So Nice

Morning

Recipe

For You

Isolate

Count Your Blessings

Friday

Songs Featuring DJ Neptune

No songs found for the featured artist: DJ Neptune

Most Viewed Lyrics