BeatByte

Loading...

Home / Album / L.I.F.E /

Run My Race

Run My Race

By

Burna Boy


Alright
On the scene
Aristokrat records
Ehn ehn
Quen quen to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Wetin dey sup
When I dey hustle
You dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I don feel irie
Oya na
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Nigboro won ti so mi di kingpin
Nitori won gbo mi lori speaker gbin gbin
Awon omoge yapa lori blackberry pinging
Awon to ti darugbo dey say what are you singing
Unhhh
Modupe lowo jesu
Won ko mi je bi amala ati ewedu
Enemies won fe ni won pa mi
But won able
Mi o n she omo kekere
Won gbe mi ni cradle
My guy me no send whether you like me or not
If you no like me my brother no be by force
Gone are those days we dey wear the same clothes
Mo n jeun da da
Plus myself dey chop
Wetin dey sup
When I dey hustle
You dey lick lollipop eh
Na you dey form robocop
But na today reality must come out
Ask them
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Ta na te ro ro
International label o
Ta na to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race
E be like sey dey don dey craze
You see we no dey look their face
Right now I don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Ta na te ro ro
International label o
Ta na to roro
International label o
Quen quen to roro
International label o
Ehn ehn
Who no know me
Oluwa burna
Fun won ni flows
Won pe mi mr lover lover
Omoge meji ni backseat ninu hummer
Mo fe lo clubbing
Mo de gbe won losi aura
Make you no follow me run my race [2x]
E be like sey dey don dey craze [2x]
You see we no dey look their face [2x]
Right now I don feel irie
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Daddy daddy ko wa wale
Mummy mummy ko wa wale
Outro
To whom it concerns
Let the old things pass away
Old era la n so ba yi
Aristokrat records
Je ko ye
Oh oh

Other Lyrics by Burna Boy

Won Da Mo

Soke

Big 7

Don't Cross That Line

All My Life (Burna Boy Remix)

FireWood

Sittin' On Top Of The World

For My Hand

Virgil

Wettin Dey Sup

Secret

Thuggin

I Told Them

My Cry

Whiskey

Wonderful

Mine Tonight

Trumpet

Jagele

Don't Run

Outside

Shobedo (On One Freestyle)

Summer Time

Pull Up

Dey Play

Pree Me

Intro

Friend Like Me

Question

Heaven's Gate

Sekkle Down

Plenty Song

On Form

Ye

Ring Ring

Higher

Gone

Like To Party

Na So E Suppose Be

Intro (My Life)

20 10 20

Devil In California

Afrobeat Freestyle

Normal

Jealousy

Play Am

No Fit Vex

Gum Body

Bad Boy

Giddem

Bebo

More Life

Boshe Nlo

Mi O Ni Gba

Koni Baje

Alarm Clock

Ph _Lagos _London _ Paris

Odogwu

City Vibration

Another Story

The Realest

Agbada

Money Play

Cheat On Me

Talibans III

Boom Boom Boom

Different Size

Toni-Ann Singh

Kilometre

Innocent Man

Bundle By Bundle

Wild Dreams

My Money, My Baby

Time Flies

Show & Tell

Collateral Damage

Tested, Approved & Trusted (Remix)

23

Spiritual

12 Jewels

Rotate

If People Must Die

Guilty

As E Be (Skit)

Body To Body #Ycd

Streets Of Africa

Gba

Love, Damini

No No No

Ja Ara E

Vanilla

This Side

Update

Check & Balance

Tonight

U Madt Freestyle

Blak Ryno (Skit)

Kung Fu Loving

Calm Down

Oluwa Burna

Anybody

Alone

Darko

Hallelujah

African Giant

Real Life

Fulfilling All Righteousness

Monsters You Made

Wetin Man Go Do

Different

Freedom Freestyle

Deja Vu

Wombolombo Something

Thanks

Say So

Gbona

Before

I Don't Care

We On

Level Up (Twice As Tall)

On The Low

Tested, Approved & Trusted

Cowboy Music

Giza

Mary Jane

Comma

City Boys

Omo

Dirty Secrets

Onyeka (Baby)

It's Plenty

Smoke Some Weed

On a Very Good Day

B. D'OR

Glory

Naughty By Nature

Rock Your Body

Single

Killin' Dem

Destiny

Solid

Cloak & Dagger

Bank On It

Rizzla

Birthday

Talibans II

How Bad Could It Be

Way Too Big

Common Person

Fa So LaTi Do

Sampudi

Duro Ni Be

Last Last

Dangote

34

Rollercoaster

Ma Loda Ma Motto

Trance

Wickedest Luv

Dem No Know

Want It All

Science

Rockstar

If I'm Lying

Songs Featuring Burna Boy

No songs found for the featured artist: Burna Boy

Most Viewed Lyrics