BeatByte

Loading...

Home / Album / L.I.F.E /

No No No

No No No

By

Burna Boy


I pledge to Nigeria my country
If I've offended you
Please pardon me
People think say burna boy na junky
Coz I no sing iworiwo like waconzy
I have a very big budget
I'm on fire so please dont touch it
No no no
Nobody can stop it
Coz I'm about to blast off like rocket
I'm in front
Dem boi they are stuck in the back
Coz me I'm always talking the fact
I don't do weak flows coz I never lack
You see my flow is always intact
You want to tell my story
When you ain't never ever done shit for me
You must think that I forgot
The times when you use to ignore me

Wonfe somi di yeye oooooo
Woni ki malobe yen ooooo
Wonfe somi di yeye ooooo
Woni ki malobe yen ooooo
Ahn ahn ahn
No no no no no
Ahn ahn ahn ahn ahn
No no no no no

I'm sure say Una go know my voice
Na me dem dey confuse for Yoruba boy
But I'm confirm Ahoda boy
I be confirm Ahoda boy ehhh
No go think say because I dey blow grammar
Say I no be Ahoda boy
No go think say because I dey blow grammar
Say I no be Ahoda boy
Its been a long time coming
Better make sure Babylon gets punished
Truth be said is only crime I commit
But now I speak and they are all astonished
I'm in front
Dem boy dey are stuck in the back
Coz I'm always talking the fact
I don't do weak flows coz I never lack
And I'm always working
I never relax

Wonfe somi di yeye ooooo
Woni ki malobe yen ooooo
Wonfe somi di yeye ooooo
Woni ki malobe yen ooooo
Ahn ahn ahn
No no no no no
Ahn ahn ahn ahn ahn
No no no no no
Wonfe somi di yeye ooooo
Woni ki malobe yen ooooo
Wonfe somi di yeye ooooo
Woni ki malobe yen oooo
Ahn ahn ahn
No no no no no
Ahn ahn ahn ahn ahn
No no no no no

Other Lyrics by Burna Boy

Won Da Mo

Soke

Big 7

Don't Cross That Line

All My Life (Burna Boy Remix)

FireWood

Sittin' On Top Of The World

For My Hand

Virgil

Wettin Dey Sup

Secret

Thuggin

I Told Them

My Cry

Whiskey

Wonderful

Mine Tonight

Trumpet

Jagele

Don't Run

Outside

Shobedo (On One Freestyle)

Summer Time

Pull Up

Dey Play

Pree Me

Intro

Friend Like Me

Question

Heaven's Gate

Sekkle Down

Plenty Song

On Form

Ye

Ring Ring

Higher

Gone

Like To Party

Na So E Suppose Be

Intro (My Life)

20 10 20

Devil In California

Afrobeat Freestyle

Normal

Jealousy

Play Am

No Fit Vex

Gum Body

Bad Boy

Giddem

Bebo

More Life

Boshe Nlo

Mi O Ni Gba

Koni Baje

Alarm Clock

Ph _Lagos _London _ Paris

Odogwu

City Vibration

Another Story

The Realest

Agbada

Money Play

Cheat On Me

Talibans III

Boom Boom Boom

Different Size

Toni-Ann Singh

Kilometre

Innocent Man

Bundle By Bundle

Wild Dreams

My Money, My Baby

Time Flies

Show & Tell

Collateral Damage

Tested, Approved & Trusted (Remix)

23

Spiritual

12 Jewels

Rotate

If People Must Die

Guilty

As E Be (Skit)

Body To Body #Ycd

Streets Of Africa

Gba

Love, Damini

Ja Ara E

Vanilla

This Side

Update

Check & Balance

Tonight

U Madt Freestyle

Blak Ryno (Skit)

Kung Fu Loving

Calm Down

Oluwa Burna

Anybody

Alone

Darko

Hallelujah

African Giant

Real Life

Fulfilling All Righteousness

Monsters You Made

Wetin Man Go Do

Different

Freedom Freestyle

Deja Vu

Wombolombo Something

Thanks

Say So

Gbona

Before

I Don't Care

We On

Level Up (Twice As Tall)

On The Low

Tested, Approved & Trusted

Cowboy Music

Giza

Mary Jane

Comma

City Boys

Omo

Dirty Secrets

Onyeka (Baby)

It's Plenty

Smoke Some Weed

On a Very Good Day

B. D'OR

Glory

Naughty By Nature

Rock Your Body

Single

Killin' Dem

Destiny

Solid

Cloak & Dagger

Bank On It

Rizzla

Birthday

Talibans II

How Bad Could It Be

Way Too Big

Common Person

Fa So LaTi Do

Sampudi

Run My Race

Duro Ni Be

Last Last

Dangote

34

Rollercoaster

Ma Loda Ma Motto

Trance

Wickedest Luv

Dem No Know

Want It All

Science

Rockstar

If I'm Lying

Songs Featuring Burna Boy

No songs found for the featured artist: Burna Boy

Most Viewed Lyrics