BeatByte

Loading...

Lazy Baby

By

Ayo Maff

Unlock the full lyrics to "Lazy Baby" by Ayo Maff. Dive in.

"Lazy Baby" lyrics


Mentally o mentally
I'm not ready o
I no get power
Kori ko mi yo
You know say nobody
Sabi my papa
So hold on to me
Ma jen shubu

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
Alejo lowo ma fi alejo shere
Fuck my maths teacher Mr Wande
Pythagorus theory I never use am one day
I no do molly again
I don stop codine
I gbayi Lola igba Loni igba n lo
If only you can ready my heart
Ni tori e baby I'm hurt
Maybe later I go make you proud
I wrote this letter cause I've been sad

Ah today I no wan do anything
Ah today I no wan do anything
365 days I've been hustling
But today I no wan do anything

Na eba dem no Dey warm am Omo
DND dem no fit call am Omo

O baby Shey normal
O baby Shey normal
Shey normal
To ba Shey normal
Mo ma Shey normal

Other Lyrics by Ayo Maff

Jama Jama

Saturday Night

2 Dollar

Remind Me

Beginning

Find Money

Gang

Are You There?

7 Days

Felony

Street Anthem

9 Days

7 Lives

Oshimiri

Journey

Light Up

Realness

Baddo's Song

Igbalode

Go Back

A Beautiful Song

Panic

Another Day

Last Week

Jama Jama (Remix)

Hello

Dealer

Crazy Kid

8 Days

Songs Featuring Ayo Maff

No songs found for the featured artist: Ayo Maff

Most Viewed Lyrics