Say go hard or go home
Ah, my brother no padi for jungle oh
Nobody go help you if you struggle oh
Ah, say, so many things that you don't know
Ha, when e sup you go see them oh
When e finish, dem go say money miss road
When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n se bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Mi o se, ọmọ oro nothing concern me
If no be money matter na whyning
I don't care, I don't care attitude
Fun awọn ọmọ aṣana yii t'ọn fẹ ba mi sun
I go dey grind, grind nonstop
Make my money no get bustop
Even Mr. Dangote never stop
Abi you wan depend on person to fit chop?
When dem dey sleep, me I no dey sleep, I dey shishe oh
Mo tẹpa mọṣẹ ki n le gbọpẹ oh
Lọ wa update lọ ko to wẹ ọṣẹ oh, ah
Kabiesi, na Your doings make me dey shope oh
Pe mo gbọpẹ na oore ọfẹ o
Ẹ wo aye mi lode, yeah yeah yeah
Tẹ ba ra one bottle, a ma ra two bottles oh
Wọn ṣe three bottles, awa ma ṣe ten bottles
Franklin Benjamin, in bundle bundle oh
Azaman wey dey dull, e go see my trouble oh
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Shey you will snooze?
I will never loseguard oh
Never snooze, I will never lose
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Ko sowo ko sobo
Azul o ki n ṣe bobo
Ngbọ ki lo ṣe koko?
Owonikoko hah, owonikoko heh
Other Lyrics by Zlatan
Lagos Anthem (Remix)
One Life
Fada
Zaddy
See Me So
Wake Up
Love & Gain
Yeye Boyfriend
Let There Be Light
Omo Olope
VIP
Amala
Ale Yi
Hallelujah
Rara
Mainland To Island
Shotan
Hasta La Vista
This Year
Road To CDK
Shotan
Lagos Anthem
Omo Ologo
4nights In Ekohtiebo
Jaboti
That Guy
Zanku (Legwork)
Cho Cho
Shakur
Good Life {Freestyle}
Bolanle
Gimme Your Love
Egun
It's Allowed
Money
Unripe Pawpaw
Bust Down
Suffer
Polongo
Killin' Dem
Consistency
The Matter
Till Thy Kingdom Come
If You No Know
Jogor
Quilox
Life
Osanle
Shomo
Gbeku
Compulsory Course
Sunita
Get Better
Distracted
My Body
Gimme Your Love
Ko Easy World Wide
Astalavista
Level
Oganigwe
Alubarika
Super Power
Songs Featuring Zlatan
No songs found for the featured artist: Zlatan