BeatByte

Loading...

Home / Zinoleesky /

Popo

Popo

By

Zinoleesky

Oh na, na, na
Yeah
Uh ro, uh ro
(Shocker lo se beat)
Haha
Call me Zinoleesky
Oh yeah, yeah
Yeah

Man's got a long way to go
And I go reach plenty place, shey you know
Fifty songs and still counting
Just one song another person blow ye
This kind life na grace, oh
And I go pour plenty shayo for face, oh oh
Dem be dey say make I lay low
But to ba je torin how much you want mai mail, oh

Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu
Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Won fe mo oun ton be lo kan mi
Won fe mo colour mi-in
Won fe mo bi mo shey se
Ti mo fin gba raba ni
Kole ye won
Oti ye ka ti le wan ahn
We overlook their mistakes, we forgive and give thanks

Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu
Shey be na that same boy wey dem be no wan see for hood
Na me won le bo sugbon won le ba rara won le mu

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco, oh-oh-oh

Somebody bobo
Somebody call on the popo
Yeah e yeah
Somebody bobo
Move your body and dance like poco

(Shocker lo se beat)

Other Lyrics by Zinoleesky

Loving You

Caro

Won Wa Mi

Jaiye Foreign

Nitori E

Many Roads

Yan Yan Yan

Ma Pariwo

A1 (Feeling Disorder)

Personal

Angeli

Gone Far

Run It Up

Kilofeshe (Remix)

Sunny Ade

Joromi

Odinaka

Naira Marley

Many Things

Who Knows?

Sakara

Bullet

Most Wanted

Call Of Duty

Rocking

Last Time

Kilofeshe

Songs Featuring Zinoleesky

No songs found for the featured artist: Zinoleesky

Most Viewed Lyrics